正在加载视频...
视频加载失败
See wahala ooh
11 条评论

Yaghzzy Ricch🥷🏿🇳🇬1 年前
Liability the knock my Gen blood of Jesus

Solar Heavy1 年前
check this edm guitar track out

👑1 年前
Use money wey you wan give am go buy new half engine 😂😂😂

Ibukunoluwa1 年前
At least Ifeanyi go rest on top gen matter small till you call engineer to come work am

KING 👑 DERA 01 🇳🇬🇧🇪1 年前
Bro no time I watch ur vid wey I no go laugh the last part is always giving most especially when dat small boy wey dey laugh come show

💙💙💙💙💙CHELSEA FIRST SON1 年前
Nah to use money you want to give labilitie repair the gen

Major Zero1 年前
Abeg dey include credits, add her handle

Ozisalami1 年前
Ifeanyi off that gen🤣🤣🤣😀

Bolly1 年前
Engine don knock 🤣🤣🤣🤣🤣🤣I swear u be werey

ENTERTAINMENT DOCTOR 🎓🎖️1 年前
Guyy allow this girl on heater before I turn killer now now 😔

Arsenal Lover1 年前
Lol 🤣🤣🤣 wahala with Ifeanyi and Gen
相关视频
1:46
Sensitive content
See me ooh 😲
Chidera Madu
326,580 次观看 • 1 年前
