Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See waiting Carter the do his US 🇺🇸 babe 😂😂😂
431,384 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

@carterefe__ Make anything do that babe waist 😂😂😂😂

@carterefe__ Be like the babe mad pass am😂

@rynenzo @carterefe__ Guy na suplex be that nahhhhh 😂😂

@rynenzo @carterefe__ Carter girl wey u suppose say make kolu dey with her

@carterefe__ This guy can never be normal for once 😂😂

@carterefe__ That girl never understand wetin she enter😂

@carterefe__ Even the girl sef no dey ok for head 😂😂

@carterefe__ Poco Lee go just the laugh am 🥲

@carterefe__ Try get person where match your energy 😂

@carterefe__ Carter becareful after you done use her finish no let her come later reason your matter for 2027 cus e no go funny if you later left the gurl.

@carterefe__ Carter get update. No worry

@Dicksonemmy11 @carterefe__ Carter creativity is peak 😬

@carterefe__ Why she dey shout?

@rynenzo @carterefe__ Poco lee go just be like this life done dey disburse small small

@carterefe__ Omo make he sha Dey careful

@carterefe__ Carter don mad before for him past life 😂

@carterefe__ 😆😆😆😆

@carterefe__ Carter no trust kolu to keep him babe with her for a week

@carterefe__ Carter always creative with his studio setups 😂

@carterefe__ 😂

@carterefe__

@carterefe__ Tf 😭😭😭

@carterefe__ Carter no wear boxer ni 😂

@carterefe__ Where he for see this one?

@carterefe__ The girl 🧒 even worse 😂😂

@rynenzo @carterefe__ The girl dey fra pass Carter 😂

@carterefe__ 😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Bro, Carter Efe and him US babe relationship no be content o!😂 Omo, see deep kiss.🤯♥️
Deejay_Sequence
197,010 просмотров • 4 дней назад
