Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See Wetin Asake don cause 😭😂

70,445 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)

29 Kommentare

Profilbild von 𝗚𝗼𝗱𝗯𝗹𝗲𝘀𝘀
𝗚𝗼𝗱𝗯𝗹𝗲𝘀𝘀vor 6 Monaten

He should just open school for people that want to learn how to be m@d at home now 😂😂😂😂

Profilbild von ifeanyi ✰
ifeanyi ✰vor 6 Monaten

I have a question, this twitch thing does it only work at night? Cause na every night Carter dey set stage

Profilbild von OLUWADAMILARE 🦀🪖
OLUWADAMILARE 🦀🪖vor 6 Monaten

Who sabi the girl 😂

Profilbild von Marvis
Marvisvor 6 Monaten

Na this guy painter dey get am clear pass

Profilbild von Ighodebby
Ighodebbyvor 6 Monaten

Dem turn am to worship song 😂

Profilbild von ꧁༺ sheneneh ༻꧂
꧁༺ sheneneh ༻꧂vor 6 Monaten

These ones no no Wettin dey happen for country

Profilbild von BioHazard
BioHazardvor 6 Monaten

Nawa 😂

Profilbild von siNUel
siNUelvor 6 Monaten

Nor be like:

Profilbild von BrownofLagos1👑
BrownofLagos1👑vor 6 Monaten

Lol this boiz lol

Profilbild von Olanrewaju Ahmed Abiola
Olanrewaju Ahmed Abiolavor 6 Monaten

🤣🤣🤣Asake to the world 🫶🫶🫶

Profilbild von Gustavoo
Gustavoovor 6 Monaten

Lol

Profilbild von AHMADINHO 🇳🇬🇬🇧
AHMADINHO 🇳🇬🇬🇧vor 6 Monaten

Wahala wa oooo

Profilbild von Shile Back 🆙
Shile Back 🆙vor 6 Monaten

😭😭😩

Profilbild von Chief & Queen
Chief & Queenvor 6 Monaten

Craze really dey naija🤣😂🤣

Profilbild von Shege MUFC 🔴
Shege MUFC 🔴vor 6 Monaten

Carter Efe no dey ever disappoint Asake don turn una to prayer warriors overnight… see serious deliverance session 😭 Na only Naija content go fit mix music, madness and ministry like this 🤣

Profilbild von Adex Oredola
Adex Oredolavor 6 Monaten

Wating all this one dey do

Profilbild von J JOSHUA
J JOSHUAvor 6 Monaten

@boydjamesdweh07 Person wey don cr@ze

Profilbild von U6e 🇺🇸
U6e 🇺🇸vor 6 Monaten

Asake is wanteddddd !! 😂

Profilbild von Kazola..🤗🇳🇬
Kazola..🤗🇳🇬vor 6 Monaten

Ayiiiiii 😩🤣😂😂

Profilbild von phenomenon 😎😎
phenomenon 😎😎vor 6 Monaten

Looking at Kolu alone is funny

Profilbild von SON OF ESTHER💚
SON OF ESTHER💚vor 6 Monaten

@carterefe__ Lol

Profilbild von AbujaFirstSon
AbujaFirstSonvor 6 Monaten

This Kolu na werey 🤣🤣🤣

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 6 Monaten

@carterefe__ Wetin Kolu Dey do bayi 😂😂😂

Profilbild von Smile
Smilevor 6 Monaten

I still don't understand why mature Men like these will just be playing like this.. too toxic jorr

Profilbild von Nayamka Love
Nayamka Lovevor 6 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Officially Kingsley
Officially Kingsleyvor 6 Monaten

Dobliyuuuus

Profilbild von Oloruntoba
Oloruntobavor 6 Monaten

Wetin be this....😂😂😂

Profilbild von Kingbossa Vibez
Kingbossa Vibezvor 6 Monaten

@heysantos_83 This people mumu don too much

Profilbild von F4L£X‼️
F4L£X‼️vor 6 Monaten

content no Dey end for Carter side

Ähnliche Videos

Asake don cause Wahala 😂😂
0:34

Sensitive content

Asake don cause Wahala 😂😂

Oyindamola🙄

592,690 Aufrufe • vor 3 Jahren