Loading video...
Video Failed to Load
See Wetin Asake don cause 😭😂
70,445 views • 5 months ago •via X (Twitter)
29 Comments

He should just open school for people that want to learn how to be m@d at home now 😂😂😂😂

I have a question, this twitch thing does it only work at night? Cause na every night Carter dey set stage

Who sabi the girl 😂

Na this guy painter dey get am clear pass

Dem turn am to worship song 😂

These ones no no Wettin dey happen for country

Nawa 😂

Nor be like:

Lol this boiz lol

🤣🤣🤣Asake to the world 🫶🫶🫶

Lol

Wahala wa oooo

😭😭😩

Craze really dey naija🤣😂🤣

Carter Efe no dey ever disappoint Asake don turn una to prayer warriors overnight… see serious deliverance session 😭 Na only Naija content go fit mix music, madness and ministry like this 🤣

Wating all this one dey do

@boydjamesdweh07 Person wey don cr@ze

Asake is wanteddddd !! 😂

Ayiiiiii 😩🤣😂😂

Looking at Kolu alone is funny

@carterefe__ Lol

This Kolu na werey 🤣🤣🤣

@carterefe__ Wetin Kolu Dey do bayi 😂😂😂

I still don't understand why mature Men like these will just be playing like this.. too toxic jorr

🤣🤣🤣🤣🤣

Dobliyuuuus

Wetin be this....😂😂😂

@heysantos_83 This people mumu don too much

content no Dey end for Carter side
Related Videos
Sensitive content
Asake don cause Wahala 😂😂
Oyindamola🙄
592,642 views • 3 years ago
