Loading video...
Video Failed to Load
See Wetin Chioma dey do Davido for public ๐๐
1,554,059 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
38 Comments

All this kain tin go make u dey chop blocking wella...stoppit

Una be mumu

This network will not even allow me watch a video and enjoy it

Watch am make you laugh Na only Chioma fit make Idolo smile like dat ๐

Omo you Dey mad oo

U de jonz mumu

The guy no get sense

View once just enter for Oriade๐

Where una see chioma for the video abi na garri wey i drink ni๐

Guys check this out

You no get sense you dey use us take dey do click bait ๐ซฉ๐๐พ

Make I first report your account for misleading.. Foool!!!

You're so daft to the extent that you're calling people mumu because they complained about this useless video

You dey craze

Na wetin she suppose dey do be that. She should be minister of happiness for Davido

Wetin she do davido Guy which kind blogger u be self Abi u sey see through him phone ๐คฆโโ๏ธ

What Chioma did there is very bad and i feel bad for Davido,sheโs not supp to do that considering the fact that her husband is a public figure

Baba say e no want water ๐ญ๐

You be fool

Wetin she do noww ๐ You just dey lie

Congratulations Davido and his uncle Adeleke for life

You be fool!!! Carry your nonsense go enter FB

All this celebrities nor love this country. Your uncle do 4 years and see the environment when you take Dey campaign for another 4 years for am.

@mosesabichele3 ๐ญ

Una get wahala honestly

Chief chief don drop view once for baba๐

That bouncer no go forgive davido oo ๐๐๐๐

Common sense is not common ๐ Thinking of that scenario with public settings whey Davido dey press phone. If nah your wife do that kind thing, nah for stage whey security dey your back you go open am. Always think well bro

This guy dey ment๐๐ thought it was my network

Na thunder go melt your preek

Receive sense IJN

I suppose kpai you

Where's chioma

Who noticed,I no see anything ๐ญ

Big werey

God go carry you goal goal

Nice

Him dey check streams for Spotify
