Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

See Wetin dem do pastor o😭🧎🏼‍♂️

1,028,522 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Emeka's profile picture
Emeka1 year ago

Them don touch the anointed and do prophet harm o….

Oyindamola🙄's profile picture
Oyindamola🙄1 year ago

You people are mard o 😭😭

Wealthy TEEmah✂️👗💰's profile picture
Wealthy TEEmah✂️👗💰1 year ago

Person wey him prophecy “this year 2024 is your year!!” give don finish finally catch am for lungu.

BATOPY's profile picture
BATOPY1 year ago

Baba don go do Oyenusi abi na miss yarn he go miss yarn? Them don refurbish his face, even he himself dey surprised 😮 😲

👑 cruise 👑's profile picture
👑 cruise 👑1 year ago

Before we show pity we need to know what he did first

Abbie🤎👜's profile picture
Abbie🤎👜1 year ago

No matter what dem no suppose beat am sha

Big Principal DC 🦁⚡️'s profile picture
Big Principal DC 🦁⚡️1 year ago

Who put that song abeg 😭😂

Princess Adeola's profile picture
Princess Adeola1 year ago

Are you single and searching? Join our singles channel to find love dears

BLAZE OF LAGOS🔥's profile picture
BLAZE OF LAGOS🔥1 year ago

E shock the pastor sef

OmoAuntyNurse💉💊❣️'s profile picture
OmoAuntyNurse💉💊❣️1 year ago

He is wearing on a garment doesn’t mean he is a pastor. Beside, what kind of rubbish act is this? Na people like this dey give Celestial members bad names 🤦🏾‍♀️💔

Related Videos

Jesus see Wetin dem do big sol😭😭
0:22

Sensitive content

Jesus see Wetin dem do big sol😭😭

fimlex

246,208 views • 7 months ago

See Wetin pastor dey do his congregation 😭💔
0:26

Sensitive content

See Wetin pastor dey do his congregation 😭💔

Oyindamola🙄

62,803 views • 1 year ago