Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
See Wetin Itele do Yhemolee 😭💔
149,290 views • 2 months ago •via X (Twitter)
28 Comments

Na everybody Itele Dey capture last weekend it was Don Jazzy today is Yhemolee e can be anybody next week stay guided.

This is real content 😂😂😂

😂 he go do abeg untie am

Itele! Carry the whole store nah 😁 😂

He did the same for donjazzy 😂

Luxurious Kidnapping 😂😂😂😂

I nvr watch this vd buh the way I first see yehmoo I was like..... I was like who kidnapped yehmoo lee shld collect more then 500M upward 😂😂

Egbon Yemi Dey Use Steeze Don Context 😂

Babe deh promote his business

Make Yhemoee feel am 🤣🤣

So if my guy wan promote his new movie he must first kidnap you first make your mine de 🤣🤣🤣

@Abidemi6 The moles Dey use steeze do content.

Shay gbogbo store le fe ko lo That statement crack me open 😂😂😂😂

Nah still content 😂

Nice move..Kolu next 😹

Nice content

🤣😹

🤣 🤣 🤣

Nice content

X suppose get voice notes Ajeh 😂

This is unfair 😭

Lmao 🤣

😂😂😂 You go do advert Abi you no do

70,000

Another one 😂😂

Active

lol 😂

😂😂
