Loading video...
Video Failed to Load
See Wetin Kokopee use VDM appreciation post do chai 😭😂
160,568 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

SEUÑ1 year ago
Werey use am promote song😂

GUNNAR Optiks1 year ago
Cute but Deadly! 🎯 See clearly and stay focused with D Va Tokki Edition Glasses! 💖 🙌 @Darkladycosplay

LaughNLearn1 year ago
Sharp guy use VDM promote him song. That's good.

AdéWiz™1 year ago
This guy don dey gain relevance now because of VDM, nice one

The Masquerade1 year ago
For people that say you don't own your family or bro anything lol this is it right here! It is what they ought to do nothing like appreciation na wetin dem suppose do

hεε ƒεε🐐👑1 year ago
The song is catchy 😅

am_toskid_tee🐐1 year ago
😂😂... The song don dey enter walahi😂

MOGUL MERCHANDISE1 year ago
The guy too wise

OLAMIDE1 year ago
Pure madness 😂😂😂

Joshua poweh1 year ago
@21danny3_ This guy na fool😹😹😹

fresh boi1 year ago
Toto pee no wan hear pim
