Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See wetin married man dey do ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

59,184 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von SAPA_HOST
SAPA_HOSTvor 1 Monat

He is learning how to play with kids when dey arrive ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von folakunle Olajide
folakunle Olajidevor 1 Monat

His playfulness is what makes him to earn money. Sometimes simplicity is better. When you know too much atimes, you wonโ€™t start anything good because you would have criticized it 100% before giving it a try and then you end up not doing it.

Profilbild von Harrywise
Harrywisevor 1 Monat

abeg if Person send you this picture wetin e mean

Profilbild von Naija Gist
Naija Gistvor 1 Monat

Wetin u con dey do ๐Ÿ˜’๐Ÿฅฑ

Profilbild von europefunds
europefundsvor 1 Monat

You go marry na abii they forbid marriage for your family?

Profilbild von Skinblack OG
Skinblack OGvor 1 Monat

Hahaha ๐Ÿ˜† wetin you wan mk he do nah ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜†

Profilbild von Lisa Rose
Lisa Rosevor 1 Monat

Atleast he do something Watin you see do ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von Adeolu Oni
Adeolu Onivor 1 Monat

Omohh his children go daft ehhhhโ€ฆ.

Profilbild von wagonxspray
wagonxsprayvor 1 Monat

@cal_mhe_iva What is wrong with advertising the toys do like say u no sabi Wetin e de do you this girl wey your thinking faculty de condom and tissue

Profilbild von Duk
Dukvor 1 Monat

Without infection ๐Ÿ™‚

Profilbild von Don Madson
Don Madsonvor 1 Monat

Na this one make sense ๐Ÿ˜‚ pass ๐Ÿคก

Profilbild von MC001
MC001vor 1 Monat

E better to de do this one dan to de Cary infection up and down

Profilbild von B.Roy
B.Royvor 1 Monat

Omo nah true waiting ivana talk married man waiting be all this nah ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von ShopwithBiggest_Jinn.
ShopwithBiggest_Jinn.vor 1 Monat

E Don set lol ๐Ÿ˜‚

Profilbild von PapiLo Jr๐Ÿ’ฒ
PapiLo Jr๐Ÿ’ฒvor 1 Monat

Married man ๐Ÿ‘ž๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von MUSBILLA๐ŸŒŸ
MUSBILLA๐ŸŒŸvor 1 Monat

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Shepherd๐Ÿฅ€๐ŸŒŽ
Shepherd๐Ÿฅ€๐ŸŒŽvor 1 Monat

Brr is just happy it joy ๐ŸŽ‰

Profilbild von FEMZY101
FEMZY101vor 1 Monat

Who tell you say nah married man?

Profilbild von ๐™ฐ๐™ฑ๐š„ ๐™ณ๐™ฐ๐™ถ๐š๐™ด๐™ด๐™ฝ 9
๐™ฐ๐™ฑ๐š„ ๐™ณ๐™ฐ๐™ถ๐š๐™ด๐™ด๐™ฝ 9vor 1 Monat

But e better pass some person way dey chase him feature husband with pipe๐Ÿ“ฏ to put for him yansh

Profilbild von BOBO
BOBOvor 1 Monat

Na real man e be na why

Profilbild von NAAM-YIN ๐Ÿฅธ
NAAM-YIN ๐Ÿฅธvor 1 Monat

Married boy rather madam...๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Reeky01
Reeky01vor 1 Monat

Lol Ivana you go blame them.. What to do now... As them done marriage, nah to stay marriage and avoid single lady's

Profilbild von Oladire
Oladirevor 1 Monat

Make married man no Dey play again ?

Profilbild von Francisco
Franciscovor 1 Monat

Nigeria is a joke ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bolu
Boluvor 1 Monat

Person wey hin life don ivana ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Damzkid Dc
Damzkid Dcvor 1 Monat

This guy never change

Profilbild von EMMANUEL
EMMANUELvor 1 Monat

Lol ๐Ÿ˜‚

Profilbild von LACOSTER ๐ŸŒด
LACOSTER ๐ŸŒดvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Oyirwoth byron
Oyirwoth byronvor 1 Monat

๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Profilbild von Temitope
Temitopevor 1 Monat

In

Profilbild von Aboagye Vincent
Aboagye Vincentvor 1 Monat

Omo e hard o๐Ÿ˜‚๐Ÿคฆ๐Ÿฝ

Profilbild von Julius Amos
Julius Amosvor 1 Monat

See wetin person wey get infection dey post

Profilbild von TiZY
TiZYvor 1 Monat

This boy never complete 18 years old Una fit think say I the play

Profilbild von young๐Ÿฆ…
young๐Ÿฆ…vor 1 Monat

@cal_mhe_iva ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos