ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
See wetin married man dey do ๐ญ๐ญ๐
59,184 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

He is learning how to play with kids when dey arrive ๐๐

His playfulness is what makes him to earn money. Sometimes simplicity is better. When you know too much atimes, you wonโt start anything good because you would have criticized it 100% before giving it a try and then you end up not doing it.

abeg if Person send you this picture wetin e mean

Wetin u con dey do ๐๐ฅฑ

You go marry na abii they forbid marriage for your family?

Hahaha ๐ wetin you wan mk he do nah ๐คฃ ๐ ๐

Atleast he do something Watin you see do ๐๐

Omohh his children go daft ehhhhโฆ.

@cal_mhe_iva What is wrong with advertising the toys do like say u no sabi Wetin e de do you this girl wey your thinking faculty de condom and tissue

Without infection ๐

Na this one make sense ๐ pass ๐คก

E better to de do this one dan to de Cary infection up and down

Omo nah true waiting ivana talk married man waiting be all this nah ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E Don set lol ๐

Married man ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Brr is just happy it joy ๐

Who tell you say nah married man?

But e better pass some person way dey chase him feature husband with pipe๐ฏ to put for him yansh

Na real man e be na why

Married boy rather madam...๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lol Ivana you go blame them.. What to do now... As them done marriage, nah to stay marriage and avoid single lady's

Make married man no Dey play again ?

Nigeria is a joke ๐

Person wey hin life don ivana ๐

This guy never change

Lol ๐

๐๐๐๐

๐ ๐ ๐

In

Omo e hard o๐๐คฆ๐ฝ

See wetin person wey get infection dey post

This boy never complete 18 years old Una fit think say I the play

@cal_mhe_iva ๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
See Wetin speed Darlington dey do for USA ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
80,987 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
