Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See Wetin Speed Darlington dey do 😂😂
11 Yorum

Cleverly 💐1 yıl önce
So nobody fit catch me this speed Darlington guy 😂😂

Rock Paper Sizzle1 yıl önce
🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

Semi@ 🛄1 yıl önce
Baba Just dey build traffic for no reason

𝐍𝐨𝐨𝐫𝐢𝐞1 yıl önce
See person wey say he blow pass everyone in Nigeria.

Le Ga Cy🍀1 yıl önce
Portable go chop this one raw 😂

Amber 🦋🌹1 yıl önce
This man is too razzz

Meme Minister®™1 yıl önce
Bro needs to change his dealer ASAP

Ochala of calabar1 yıl önce
😆 😂 na so Igbo Dey do o

Mosebolatan 🇳🇬🇨🇦1 yıl önce
If LASTMA decides to go after him for obstructing traffic, he’d start acting like the victim once again

Abbie🤎👜1 yıl önce
This guy no well

CryptoWorld🌍🌎1 yıl önce
Ur show go flop stupid boy….shey you said Yoruba are parasites, why you come deh do show for Victoria island?
