Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See wetin this one dey use turn eba 😭🏃🏾♂️
634,952 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Cleverly 💐1 yıl önce
This guy na men nothing you won tell me 😂😂

SoFi1 yıl önce
$SFY ETF offers top U.S. stocks and a growth-driven strategy. Invest today.

Oracle1 yıl önce
Men Get Style Sha 🪓

Tomisin Williams™️1 yıl önce
Strong eba for strong men.

Marvel_eazy1 yıl önce
Dey play weytin I never use turn eba when I dey school I don use spoon turn okela before

FobeCyril1 yıl önce
Why keeping such at home when you are not a butcher🤷🏻♂️

Saint christopher1 yıl önce
Make cultist no chop? 😐😐😒😒

Bato04🪖1 yıl önce
Na all those PH boys be this😂

Wisdombig7🌓1 yıl önce
Nor blame am sha e fit sef for were him dey make the eba that's why😂😂😂

TOP gun SICARIO1 yıl önce
EBAM

Hassan Owoyemi (HO3)🔥⚽️🪘1 yıl önce
7 😂
