Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See wetin Wike dey cause 😹😹😹
154,034 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 46

Content creators go too feast on this thin , 🤣🤣

Na so e dey be 😂😂

Everything na joke for this country

Barely 24 hrs, skits are everywhere 😂

Until wike catch 1 of ona

He can't do anything, we've integrity sir

E don go give people contents

Premium content for that matter

These people are funny, what's his Tik Tok handle

Yanbaba

Template don drop na. 😭

You don see am na 😅😭

Every WIKE Vs the Soldier skit has been a Classic 😂😂🤭

Wike don cause plenty wahala 😂

E too much 😂😂

Until the day one person will be used as a scapegoat

@Glory9594_ He'll do nothing 😂

Thank God say we no dey Tanzania ... Prison suppose don full 😂😂

@engrtec Suddenly na Wike foolery dey make our day. Seun Kuti said the FG pay influencers & like minds to distract us. Just when Ned vs Regina is dying down, Wike vs officer shows up. & then every idiot on the Internet carry for head. What happened 2 justice 4 Ochanya? Very sick country.

Which one is Oma nram sir🤣

Swear say you don't know 😂

See Wetin Wike do men 😂 now everybody dey collect

I have Konji Go and lay down there 🫴🏿😹😹

Nysom Nwiki must pay for all this. I have data worth #790 since 3 days because of him

This is very funny

The real gist and fun started from 1:30 😂

😂😂

Naija na cruise 🤣🤣🤣🤣🤣 That is why Trump is not helping us

This trend don go too far

The troubling part of all this skit is seeing how may nigerians have a full Military fatigue readily available to them, @HQNigerianArmy army need to be more worried about something other than the jokes, what will they all say they’re doing with a complete military uniform in their houses?

Who are these two GOATS 🐐 hahahahahaha omg I’m screaming…….

Oma lam sir 😂😂😂

Na that one you hear 🤣

This country ehn

My people, na so woman dey weaponize toto ooo.. You see excuse wey she dey give right?

Trouserless man: Nmmm ga la gi Soldier: e ga lahm Sir 🥴🥴🤣🤣🤣

He no tall pass am na😭

Dem go still carry all of you🤣🤣🤣🤣

I am so Proud of the soldier

This is so funny 😂

This one no enter

People don get content I swear

Their advantage 😀

Una too the like play

He deserves it bro

Make una pity wike na🤣🤣🤣🤣🤣
Похожие видео
See person wey una dey get pregnant for 😹😹😹😹😹
𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎
414,984 просмотров • 2 месяцев назад
