Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See wetin Wike dey cause ๐น๐น๐น
154,034 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
46 Kommentare

Content creators go too feast on this thin , ๐คฃ๐คฃ

Na so e dey be ๐๐

Everything na joke for this country

Barely 24 hrs, skits are everywhere ๐

Until wike catch 1 of ona

He can't do anything, we've integrity sir

E don go give people contents

Premium content for that matter

These people are funny, what's his Tik Tok handle

Yanbaba

Template don drop na. ๐ญ

You don see am na ๐ ๐ญ

Every WIKE Vs the Soldier skit has been a Classic ๐๐๐คญ

Wike don cause plenty wahala ๐

E too much ๐๐

Until the day one person will be used as a scapegoat

@Glory9594_ He'll do nothing ๐

Thank God say we no dey Tanzania ... Prison suppose don full ๐๐

@engrtec Suddenly na Wike foolery dey make our day. Seun Kuti said the FG pay influencers & like minds to distract us. Just when Ned vs Regina is dying down, Wike vs officer shows up. & then every idiot on the Internet carry for head. What happened 2 justice 4 Ochanya? Very sick country.

Which one is Oma nram sir๐คฃ

Swear say you don't know ๐

See Wetin Wike do men ๐ now everybody dey collect

I have Konji Go and lay down there ๐ซด๐ฟ๐น๐น

Nysom Nwiki must pay for all this. I have data worth #790 since 3 days because of him

This is very funny

The real gist and fun started from 1:30 ๐

๐๐

Naija na cruise ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ That is why Trump is not helping us

This trend don go too far

The troubling part of all this skit is seeing how may nigerians have a full Military fatigue readily available to them, @HQNigerianArmy army need to be more worried about something other than the jokes, what will they all say theyโre doing with a complete military uniform in their houses?

Who are these two GOATS ๐ hahahahahaha omg Iโm screamingโฆโฆ.

Oma lam sir ๐๐๐

Na that one you hear ๐คฃ

This country ehn

My people, na so woman dey weaponize toto ooo.. You see excuse wey she dey give right?

Trouserless man: Nmmm ga la gi Soldier: e ga lahm Sir ๐ฅด๐ฅด๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He no tall pass am na๐ญ

Dem go still carry all of you๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I am so Proud of the soldier

This is so funny ๐

This one no enter

People don get content I swear

Their advantage ๐

Una too the like play

He deserves it bro

Make una pity wike na๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
