Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See wetin wizkid Dey sing for 2026 😭💔
119,468 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

@UR_HIGHNES This h@te is fucking forced 😂 You want to bant wiz you con Dey use this kind gbedu way better pass that trash your fav just drop 🤣

I know who I be I know who I be 😂🤣🤣🤣🤣

What have we done to deserve this pvnishment you m0nk3y @wizkidayo

@GNFSULTAN Na Spotify is built in a way i no dey see anything concerning wizkid 😂😂

Na better gbedu pass that rubbish wey una Osakpolor single no pattern at all yeye frog 🐸

@wizkidayo e no better for u for always making the deaf Happy for us

@GNFSULTAN Omoh as i first play m my ear just start to Dey bleed once

@firstmiracle_ 😂song wey sweet die

I still don’t believe this is real

No matter wetin @wizkidayo sing he no go ever sweeter for haters hear 😂💔…wetin una want again😂❤️

Nah gbedu be this, you just de force this bant be

Baby you sing on what you sing on @wizkidayo @DJ_TUNEZ

Sweet melody 😍

Nah all of Una go still join us stream the album😂❤️🦅

No focus and bomb steadily, mugu.

You taking all the shine. @Que999q @wizkidayo @DJ_TUNEZ

Wizkhia is washed

Better pass I know who I be

Go play “you know who you be” na that one be 2026 standard

Gbeduuuu joooorrrr!

You too like this song abi you think say na 30 bottles

FC in the mud and OBO for life 💪💪

@dreyymo Wizkid got the advise from speed dalinton 😂

You’ll get that 5m impressions bro just calm

How many you done sing

Kaiib See me don dye go find the song Abeg make Wiz drop If this one na rubbish to una. I no blame U Na noise Una like na Make e be like Zumuntan Maza songs Make them dye shout unavailable

E be like davido don’t know himself again, which one be I KNOW WHO I BE

You're dumb, music cool like this u dey complain Nah u say he no know pass love song, now he don switch to street u no still dey okay with am, If u no like am go river go drown

I don't know if this is real or not buh make we stop all this leaks wey we deh do abeg.....e no sharp.....terrible song by the way💔

15m you no still see poor rat

You just recorded and posted someone’s Hard end hustle for people to listen for free?

The hate is so forced That was WizKid's song to begin with Wande had a song,had a melody,had a beat So WizKid should have started singing "I need a one dance" to that type beat abi? You guys just want to troll for no reason Instead make Una go stream Una fave song

This is GOODD, what are you talking about 🤩

Song don finish for Wizkid head to be honest
