Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See what 700k can get you in Lagos😭😭😭
18,278 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Thank u agent but …..

Even agent sef dey fear the house

I dealt with this rubbish for a whole month when I was at Olabisi Onabanjo University.

Guy what the hell is this see toilet😭

Wetin be this now.

This isn't true bro 😂😂 But ride on sha

The Agent get mind for real😂😂😂

I reserve my comment

@agihomar1 That egbon use stick open that WC

Hmmmm this is lagos

The landlord and agent need to be arrested

Omooo Wetin be this God Abeg oo😭😹💔

As how na 😭💔

Lagos 😭😭

Na animal comot for the house

This one good now Na to just buy Hypo 😂

You say?!

Nah Wetin Dey the toilet be this Even if they change the toilet seat nothing go still change

Agent sef Dey fear Omoh 🤦

Tf😂😂

The speed wey I go use comot

Location abeg

God abeg 💔

Abeg person dey chop here nah eh what’s this 🙄🤦🏼♂️🤮

That’s why is Lagos time the run for Lagos I love the background song

When I'm not dumb all Chelsea fans why I go rent am

How much be sokoto from here? 😂

Omo Una Dey really suffer o😭

When I no ment😂

700k don be like 70k for lagos

the toilet got a special opener

blood of Jesus 😂😂

Omo ehn 😂
