Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See what this guy is asking BLord to do😭😂
226,554 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 41

Abazz help me ask am if we go see good heart Tinubu for china

@wvrd99 Ydc😂😂

I need RX330 in Lamborghini body 😅I trust Blord, he won’t disappoint

🤣😂😂

This is exactly how they sound lmao

@Khanstillday 🤣

Nah that c300 go later kill you 🤣🤣🤣🤣

😭😭😭

Me I wan convert my OPay account to Elumelu UBA Account

Nothing wey blord no fit do na 😂

Ajeh🤣

😹😹😹

Abag help me ask Blord if him go fit convert this phone to XR Abeg

You see this Nigeria? If you are doing well financially, just ensure you are LEGIT If NOT... The day you are exposed, the mob wey go visit you ehn, it won't be funny

I need hummer bumper with ES 350 body Blord 😂😂

🤣😂😂

😹💔

This one na tiff 😂

😂😂🤣

Abeg Blord fit convert Nigeria to Canada abeg make una help me ask am

😂😂😂😂

No since VDM dey china he can do such customization

I’m literally confused. What is it talking about? What is the 300 he’s talking about Who is Bill Lord like he’s been trending since yesterday like I don’t really know him. Can someone please explain this to me ?

😂😂😂una abegg

🤣😂

Take am my Brother,I don dash you this one 👇

Omo BLord go tire for this people 😭😂😂😂

omo me i need those ikoyi house for fadeyi

I need Honda with XL470 body…… Baba B 🫡

I need synthetic wig in human hair body🥹

An the guy looks like beLord

Even if na korope for glk body abeg

Oh u no know say that him Lamborghini na originally Venza be that ?

😔make him help me find danfo with rx350 body 🙏

No be lie

But he resemble blord 😂😂💔

This one don high finish come dey find C300 inside GLE body

Hahahahaahahahah

BLord can you give us VDM in Dee one's body abeg

But na reaper him be sha o

I need rolls Royce for Camry body abbeg I go buy
Похожие видео
Sensitive content
What the hell did the EFF do to this guy 😭😂
TK_Nala
35,784 просмотров • 4 месяцев назад
Sensitive content
This guy is so unserious 😭😭 he got someone pregnant and this is what he has to say?😂😂 aybo
JAN VAN POTGIETER 💭🇿🇦
60,670 просмотров • 4 месяцев назад
Sensitive content
See the format this guy is using to do threesome with girls 😂💔
Outlaww
85,601 просмотров • 3 месяцев назад
