Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See what this interview told Carter Efeโs ex to say
82,026 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

I think Elma deserve public apology from this guy. The fact he is aware how Carterefe always publicly disgr@ce this lady in the name of clout itโs enough reason for him to apologize for this sh!t

He must be very stupid, thatโs so embarrassing

Carter after seeing this ๐:

Itโs take Elma nothing to collect the mic from him to sm@shed it on his head so that his brain can reset.

The guy self like wahala u know say them no dey together and you still dey whine her ๐คฃ๐คฃ

Carter Efe's ex is giving an interview? This is the kind of gist that makes Twitter sweet. Let me go and grab my popcorn. ๐ฟ๐

That guy resemble Pato Abi na garri wey I just take?

Maybe this girl still likes Carter efe but she is regretting it now.

The make up too much ๐ซฉ

But he still love am no mind them ooh ๐

Na Sydney go later marry this girl last last I swear ๏ฟผ๐ซ

Mama jejely comot

She no even fine sef.

The interviewer no even hide am โ โsay this, smile now, look sad, next line.โ ๐ Na interview or rehearsal for Nollywood?

Interview?? Olodo uprising

This girl no come fine again since she leave carteeefe You need plain baggy jeans๐ฅ๐ฅ This is for you My Whatsapp no is on my bio

Why she con Dey run

What's going on here ๐

You wan put her for drama

Him won put the girl for talk ๐ ๐

Wahala ๐

But dem still dey knack for back

See face

Tf

Walked out in peace

๐คฃ๐คฃ๐คฃ honestly the dey regret why he leave Carter Efe

You wan put the girl for talk haha ๐คฃ

The guy was very silly

Why would he say such a thing

Dem talk say d girl resemble you brr

.

I thought they were back together?
