Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See what this interview told Carter Efe’s ex to say
82,026 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

I think Elma deserve public apology from this guy. The fact he is aware how Carterefe always publicly disgr@ce this lady in the name of clout it’s enough reason for him to apologize for this sh!t

He must be very stupid, that’s so embarrassing

Carter after seeing this 😂:

It’s take Elma nothing to collect the mic from him to sm@shed it on his head so that his brain can reset.

The guy self like wahala u know say them no dey together and you still dey whine her 🤣🤣

Carter Efe's ex is giving an interview? This is the kind of gist that makes Twitter sweet. Let me go and grab my popcorn. 🍿😂

That guy resemble Pato Abi na garri wey I just take?

Maybe this girl still likes Carter efe but she is regretting it now.

The make up too much

But he still love am no mind them ooh 😂

Na Sydney go later marry this girl last last I swear 😫

Mama jejely comot

She no even fine sef.

The interviewer no even hide am — “say this, smile now, look sad, next line.” 😂 Na interview or rehearsal for Nollywood?

Interview?? Olodo uprising

This girl no come fine again since she leave carteeefe You need plain baggy jeans🔥🔥 This is for you My Whatsapp no is on my bio

Why she con Dey run

What's going on here 👀

You wan put her for drama

Him won put the girl for talk 😅😂

Wahala 😂

But dem still dey knack for back

See face

Tf

Walked out in peace

🤣🤣🤣 honestly the dey regret why he leave Carter Efe

You wan put the girl for talk haha 🤣

The guy was very silly

Why would he say such a thing

Dem talk say d girl resemble you brr

.

I thought they were back together?
Benzer Videolar
Carter Efe’s WhatsApp channel is so chaotic. Wetin be this. 😭😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
46,055 görüntüleme • 6 ay önce
