Loading video...
Video Failed to Load
See where this guy hang ball 😂💔
29 Comments

Na when he no press money he go know say that's guy serious

I swear 😂

Omo, baba no get joy oo 😂😂😭😭😭😭😭

Zero joy 😂

Ejo po ju 😂

😂😂😂

@CHULLY1010 Mafejopami, alaye press money jare 😏

Tewo first 😂

Na that one dey important

😂e no want stress life don stress am already

make e first press money 😂

He don answer you…Carry am comot for trenches, he no go forget for him life 😂 as you no wan do that one, Press money 😂😂

zero joy🤣

🤣🤣🤣

Press money abeg leave talk

Money must be made

😂

Insufficient Joy bro

I love am e sabi the ball full angle 90….. u de carry de ask question

mafejo pami😅

Press am first na

Ko gbo kpaaa 😭😂

😂😂

😂

Walahi, press money leave shalaye

Bro😭😭😭

😂😂😂

Baba hang ball for bottom corner of the 🥅

🤣🤣🤣
Related Videos
Sensitive content
See the format this guy is using to do threesome with girls 😂💔
Outlaww
85,601 views • 4 months ago
Sensitive content
This Guy 😂💔
Dr MuVenda
342,029 views • 3 years ago
