Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See where this one go build house😭
318,762 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

He should be proud of himself he brought civilization to the land of those that lost hope

This one don go build house in the midst of witches

He go to cry 😂🙏😭

He go learn

The area is so dump I suspect

Yes

make we tell am 😂😂

@uceeonx No tell am

Just go open ur own Shirin cause prayer alone no fit save u from wetin Dey come ur way 😂😅and buy two gun put for house too 😅😭

For village people nose 😮. He/she must be a crucial member of the council of Village People 😂

He get view Abi he no get view ? Rustic cottage with a touch of ancestral beauty

Thieves around that area would make his place an easy target..

As time goes on,that particular area go open eyes later

E no go bad if village people dey say Hi every 2 minutes. 😂

So you are indirectly implying he's surround by people wey dey fly for night

Him go too fuck all the girls for that village

E go build house in the middle of every weapon fashioned against am

Na one person dey upgrade and start development

Maybe the area dey cheap for him

@callmevocalboy This guy get mind oooo he go build house for witches territory

He no even build the house, he see small money he go rush renovate his ancestor home for village 😂😂

He is the first to make it in his village I just hope they allow him live long

E don go build fresh house for flight centre 😂. That him roof go be landing spot and control tower every night .😂

You can see this kind of house in an Ilorin family house. Those people don't like leaving their family members

Na these girls wey dey stay the area I pity

Bro going out every day to scout for 10/10 girls in the hood

that house na family house e renovate oo, all those of una wey dey talk "e go learn, e go cry" for cs no get OT, so i go renovate family house, family go allow spiritual forces attack me? nawa for una oo😕😒

His village people didn't come to him, he went to them

Make he Sha give dem water for outside

Na where e get land nu poverty hovering in the area no stop en shine😁

Thank God his a YORUBA person. Yorubas no really get village people like that, highest they will do is to hate on him. But you see my tribe? Omo IGBO? Them go send you to where you came from if you no strong SPIRITUALLY

Dem go too put am eyes ehn...I remembered when Lagos landlord showed me one fine house in trenches area..I quickly decline

@spacefundz Some people dey pass village people juju 😂

Na goat go Dey shit for in front of his house and e go tire

OMO long life and prosperity Na luck here oo

We just renovated our family house Pls stop using everything for farming

He go too chop all those village girls

Birds of different kinds go dey visit am.... Even sounds he never heard in his life ... He will hear it
