Loading video...
Video Failed to Load
SEEEEEE MEEE COMINNNN THEY WANT TO PULL MY SHIRT❤️🩹
27,082 views • 3 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

@Moweyyyy184273 Fear go don catch the werey 😂

@Royalfinest4 hope say your 4k$ don ready

No tell me say na you sing this rubeesh😏😏 Champz go too show dmw pepe You and ochacho pikin i no even know who worst💔🤦

Bro I am really disappointed in you. FRSC should seize your license.

u go later comot clothes no worry, u no sabi fan base wey dey for ur matter 😂

As them tell you prize to say number 1 you change mind no release music again 😂😂😂 you no even rate 30bg

OGO, they go hate tire

Give up, we have already given up on you and your Mentor. Delay could be denial !!! No more way for wack songs 🤦🏻♂️

Davido don unfollow u on IG 😂😂😂😂😂

U samba fit first davido win Grammy even tho this song is ass

This celebrity lifestyle no fit you on Gawd

U just Dey show us nyash 😆not hat!ng tho but u go tear acl for my boy side, mavo Dey like sugar currently. Na all of us e Dey sweet our body. U no fit win that werey

You keh your shirt wey don tear pere pere take am Dey play first Omo Oro ni seh 💔😂

I love this, brother But haters will always hate,that’s normal Let them talk let them hate, and keep moving forward They once hated on Davido even more but many of those same people eventually became fans So keep doing your thing stay focused, and let your success speak for you

This one head just empty , the Brain space na power bank

Agba musician U no go like feature obo 😏

Person say ..If na U be apple music U go pay person wey sing Oriade?😂😂

Who😒

Stanky legs

@Moweyyyy184273 Give them hot hot for me joor make dem feel the boy 🔥

The day you go disrespect baddest na beat we go beat you and nothing go happen

You talk to much now you done go talk about davido business how old are you again this guy??

Useless yeye animal like osapkolo

SO AS YOU MUMU REACH NOBODY DEY ADVICE YOU

🎶💨💨💨💨

Davrel them say you be FOOL oo😂😂

So @davido dey pay $4k just to top chart obob 😂

I don’t know why but I kinda hate this mf for no reason

Just Dey do like imbecile

I think you wan jump down b4. I for happy kpaa

I no hear one thing

It’s like you don share your IQ with your camera man. He Dey mad ?

No 1

How much for Audio Mack ?
