Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sees Omo werey ๐๐๐
246,808 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

So una get awon ogaloga ni idi ise ise yi ๐

This people no even get shame again.๐๐ This your 442 go far ooo oga wasiu๐ 5round sef mad.

Agege baddies ๐โโ๏ธ

Na Ibadan girl ๐

@gemininiiii U fool person talk Abeokuta or illorin, you talk say nah Ibadan, ONIJERE AYANFE ๐๐๐ฝ

@gemininiiii Onkr ๐๐๐ Sheโs from Ibadan

Paris hotel. Nah my O.S be that ๐

She said de don send him photo to their association๐

Obo saara... werey do 5 rounds.. azeez na machine u be joor...

Make i no catch am sa because my format go mad ๐คฃ

So Eyin were...una still dey get Oga ???. Aye Eyin ATI Awon Oga yii ti ta....eti fidi sovo

Wahala ๐ Omo to born female child this days eeh God aBeg o

Logaloga ke. Una get association ? Make tinubu no hear this oh, he go call gbajabiamila asap make Dem arrange tax levy for una oh.

Ogun no dey there when u dey moan , why u dey stress d nigga now ... Ahbi na iron u render for d blacksmith wey dey knack una 5times

Na me gv her knack and run ๐โโ๏ธ ๐คฃ

Abeg which work they dey do wey they get oGa?๐

Dem even get Oga for the ise ๐๐

The werey no even day independent ๐ She still get oga lol

But how person take go 5 rounds ahhh

I want to kW your boss, Tani oga yin ๐๐๐๐

Na qudusi o,as QDOTsaidโ association awon slay mama ni mojewon lowo woyo sledge harmer โ

Awon oga loga ๐๐

Tani awon oga loga yin. ๐คฃ๐๐

Weerey just dey do anything just for content

OshoFree๐ญ๐๐

Wait Una da take picture of Una clients now ๐๐

Chaiiii Nigerian don spoil ๐ช

@ishola_austine @Awanibaku1 ๐๐๐

So una dey get oga oga for this job too omo Association of hooks and knack ๐

Like that she fit later end up happily married like that ooo ๐๐๐คฃ

Them still dey get Boss for olosho Job, all these piking no get Family?๐ญ๐ญ

You go need go IT again cus you never sabi this work wella

Omo. โฆ Nah pesin spec beddis too o

Sara Toto for this hardship ๐

Azeez Keh ๐ณ๐ Ajeh na Berry white na him nothing you won tell me @BerryWhitexe

All this werey still get oga๐๐ญ๐ญ

This is what Yoruba land has turned into.
รhnliche Videos
Sensitive content
Inside ghetto with plenty werey ๐๐จ pilokio omo werey ๐๐
HIGHEST IN THE ROOM
63,532 Aufrufe โข vor 9 Monaten
