Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
Send this to your boss ๐๐
16,824 gรถrรผntรผleme โข 10 gรผn รถnce โขvia X (Twitter)
18 Yorum

Only God know wetin una dey always think before una come up with this line ๐๐๐

Senior man, have you seen your man?

The yellow trouser fit blind my boss ๐๐

My boss go fess tear me better slap ๐ ๐๐๐

I would definitely get sacked once I send these to my boss ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐

You quick sabi the one way be igbo boy for there๐คฃ

๐๐๐๐ wetin dey motivate these guys ๐

Una too good ๐

What's with the background music bayiiiiiii ๐๐

Make dem sprinkle bonus oo๐๐

Una don dey FRAnce ๐

I can tell for a fact that this idea of a video was put together by the lady in black

@triclowns please buy me dinner๐

๐๐๐๐คฃ una need help

Senior man ๐

which boss?? una get another job for me???

You go recruit me after I send am ?

Papa say na welu wayo make I no do u wayo๐
Benzer Videolar
Sensitive content
The Dollar keep rising FAST so we decided to FAST, except the other fraud๐
Triclowns
255,882 gรถrรผntรผleme โข 2 yฤฑl รถnce
Sensitive content
You guys need to see this๐๐
PBTIPS ๐
98,856 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce

