Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Send this to your boss 😔😔
16,824 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 18

Only God know wetin una dey always think before una come up with this line 😂😂😂

Senior man, have you seen your man?

The yellow trouser fit blind my boss 😂😂

My boss go fess tear me better slap 👋 😂😂😂

I would definitely get sacked once I send these to my boss 😭😭😭😂😂😂😂😂😂

You quick sabi the one way be igbo boy for there🤣

😂😂😂😂 wetin dey motivate these guys 💀

Una too good 😂

What's with the background music bayiiiiiii 😄😂

Make dem sprinkle bonus oo😂😂

Una don dey FRAnce 😂

I can tell for a fact that this idea of a video was put together by the lady in black

@triclowns please buy me dinner🙏

😂😂😂🤣 una need help

Senior man 😂

which boss?? una get another job for me???

You go recruit me after I send am ?

Papa say na welu wayo make I no do u wayo😂
Похожие видео
Sensitive content
The Dollar keep rising FAST so we decided to FAST, except the other fraud😔
Triclowns
255,882 просмотров • 2 лет назад

