Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Send to the one you love 👀👀
35 Yorum

did you guys laugh after the video 🤣

😂😂 come wetin dey worry una

Una really de get inspiration This new girl is good

them no dey hear una gbedu again

These guys are madddd😭😂😂😂 so good so good😭❤️😂

Ambrose ever since u made money ur arm rose🤣 Where una see dis girl

Una don de turn spiritual ogboni people o 🤣😂🔥

This lady don dey do pass @triclowns oooooo

You bought Akara base on her character … The moment I saw you coming I knew it gonna be the end game 💔😂

Who be una dealer? 😁

Wait don't tell me this guys are related to this girl 😭🤣🤣🤣🤣😭😭😭 madness full the family o 😭🤣

Wetin dey do this guys dem na 🤣

These guys Dey Ment ajeh: nothing person wan tell me 😂😂😂😂😂

Hmmm...I dey feel una die 😂

Omon people da think ooo See contents ❤️

Ad I see Chisom I know say my chest go pain me for laughs 🤣😂😭🤣😂😂🤣

Una dey drink Omo ba 🤣

Ori yin ti yii😂😂😂

Una done crase finish

So that the one i love will unlove me?😂

Ambrose

Hmmm

😆😅🤣🤣

@its_adeballer Lmao

Wetin be this 🤣🤣

The lady part hit me

Mehn... what kinda chaos is going on here 😂

😂😂

Where was I meant to laugh ???

Una don colo 😂🤣🤣🙌🏽

😊😊

That giel ate oooh sister Ambrose

Who be this lady 😅😅

😂😂

una really fit each other😂.

