Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Senior man abeg 😂😂😂😂😂😂😂
50,791 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
37 Kommentare

Them don show you road now, you wan run 😂

😂😂😂😂😂😂

@carter6f This prank is expensive. The guys life flashed before him because that's not the life he wanted. His voice got to me. And I feel bad for him

😂😂😂 As they no wan follow broski reason, he raise the volume. Alpha male voice first shake 😂😂😂

@DurkioWiz See expensive play 😭😂😂😂

@DurkioWiz i was pitying him sef 😂😂😂😂

Them don traumatize am for old age😂

@DurkioWiz Omo I go don laugh kill my self for that kind settings 😂😂

This guy no go ever go find update for him life again 😂

The fear in his voice, he no go ever dreamed to make am again 🤣

😂

@johnomofoma9 Na so so "bros involve me abeg, I'm capable, I'm loyal" he see the settings he mind cut

Very goated video 😂😂😂

e dey always off me 😂

I swear 😂😂

This is what TUNDE PERRY call TIGHT SETTINGS 😂😂

baba shockkkk

@abazwhyllzz

So nobody see the guy wey face wall 😅😅

The last senior man abeg make the guy wen hold knife burst laugh self 🤣🤣

You no go beg ke????😭😭💔 my soul for don Commot for my body fr

😂😂😂

That person whey dey turn na black Jesus He make it look real 😂😂

Nobody wan die 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Abeg make una no go try this kind thing with person wey dey get HBP oo... Na so una go take enter kirikiri prison all in the name of skit making.

😂😂😂😂 as how naaaa

Wetin carry am enter here 🤣🤣

So this is the video 😂😂

Eyya 😭🤣😭

Hypertension dey kill person ooo Make him mind no go cut oooo

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

I no fit fear at all

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Omo 😂😂😂😂

😂

🤣🤣

Na remote job update I ask for senior man wetin bring candle into this
Ähnliche Videos
Sensitive content
God abeg 😂😂😂😂
TheBetInvestor ™ 🌎
61,505 Aufrufe • vor 11 Monaten
