Loading video...
Video Failed to Load
“Sense of urgency” 😭🤣😂
50,925 views • 1 month ago •via X (Twitter)
35 Comments

Her name is Uche Christabel. That pikin dey lieeeeeee😂😂😂😂😂😂 Go to her snap, you’ll see a lot different kind of begging format. 😂😂😂

How she take see the credit alert but she no see the message to reply WhatsApp message 😂

My babe block MKO for my TikTok, she nor know say I get am for X 😂

"Senselessness of Urgency when I no be Usain bolt" 😂💔 These almajiri's ya werey gan😅

Alonso tactic too much for almajiri 😂 😂

Professor Wole Soyinka no fit package Almajiri tactics reach this one oyinbo ti pooju 💔😭😹

Dodoyo must surely dance tugba 🤣

Sense of urgency wey ur papa no get for you 😂😂😂

“Phone e baje, boyfriend lo daran”😂😂😂 I randomly remembered the guy that they stole his babe’s phone at a concert, the guy panic, the babe just dey😂😂😂

Your laugh dey make me laugh 😂😂😭 But see, most of all these girls foolishness, na these foolish boys like this dey enable am.

The koko is where the guy now !! Abi the guy too just rush do watin she like just to knack 🤦🏽♂️

If no be stupidity, me and you never start to dey date, your phone stopped working and you’re expecting me to reach out to you bcus your phone screen got spoilt. So na me suppose help you fix am?🤣

Na new motion for "real man and intentional man" 🤣 Simp go still chop the lamba 🥲

Weyray say sense of urgency 😂😂😂😂😆😆😆 this gender no go kill us Simp no get life come I swear

😂 everything na Toto in exchange

I swear guardiola dey learn from this babes ooo This tactics no too much💔💔😂😂😂

Omo thank God say i unfollow this girl for snap

Sense of urgency lo ma pa Iya e 😆😆

As she talk finish me self begin laff Even before mko omo werey 😂😂😂

All those trash she was saying might not even be real…..i call bullshits

Pep Guardiola never see this tactics before 😂

Why do your laugh got me laughing😁 they just rebranding all these billing format.

English na werey 😂 the useless girl say na "sense of urgency" 😂😂😂

UCH urgency Sef 😂😂😂😂😂 you go need wait ooo

Na house rent I Dey find for like 3 months now I never see am urgently , useless gender

Na everyday women Dey come with new English word to back up their problems Like where una Sense of urgency

They always come up with one English term to polish their indirect begging habits…… awee!!!!!!

😂 omo. Dodoyos dey really suffer

"Sense of Urgency" Oyinbo tuntun

She dey talk story wey no happen 🤣🤣🤣

Acting fast? As per I be Jason Statthan 😂

Lol. Sare yanju ishoro yen as per Superman

You no fit see woman for this tight setting 😂 the only woman way you fit see here, Na the one way dey work way no dey even send man to pay there bills 😂😂😂

My question is how did she see alert If half of the screen was spoilt 😮💨😮💨😮💨😮💨

From “intentional men” to “sense of urgency” Na simps dey spoil relationships. 🤦♂️

