Loading video...
Video Failed to Load
Sense or Nonsense? 🤔 🤔
17,268 views • 1 month ago •via X (Twitter)
26 Comments

Make she self dey financially stable oh

Them no dey tell pesin, the day I know say e good make woman get wetin she dey do na when my papa lose him job 3 years 6months. We first dey spend him savings then at a point my mom had to start feeding the family from the profits from her shop.

I agree 💯 with this guy & his Benz key 😂😂😂

Make everybody just dey bro, we no need marry. Make we just dey fuvk dey go, the world will be a better place. If you like go give woman belle that one concern you 😂

Sense, especially with your Benz key

Marry from same class as a man, it'll save you time, resources and future divorce, I believe in class. If you're rich marry from a rich home, love is not just enough to settle for less as a man

The Benz key 🔑 got me

100% sense

make everybody have something tangible doing sha

That Benz key 😆he sharp

Over sense 💯🥂👍🏿

I like as you dey rearrange the Benz key

Na Igbo women dey cause issues, avoid Igbo women

Kayhikersclub is a menace to the social media

Once I meet someone one ofy first questions is what do you do.

E too make sense

Sense but what’s why you hang Benz key for necklace?

Guy wetin dey that Benz key😭😅😅

Bro..I for listen to what you’re saying o..but that Benz key no wan let me focus

Correct sharp guy. The best response so far. The benz key stubborn 😂😂

my take if we all play it well man n woman that we come together to give a good family good home we’ll get ride of lost sons and daughters if possible next generation won’t carry bad character as follow come

I don’t want to marry again.

Succinctly stated!

Noted

Sense 💯

😂😂😂
