Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Settings like this, yunno fit see me😳
1,066,431 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

E get how you go hold needle near me I don run, I no too like rough play

😹😹😹

🤣🤣Spartacus crixus and Giannacus

Real scene😹😹

See wetin boys take their lives de do.

Brr and it’s always the poor folks

Always always bro

I swear guy, you no just fit see me for here

Lai lai seh, I dey run faraway from sceneries like this

This is not good for sight seeing people o

Very bad fr

you no fit see me for there

@AlphaForge11 Lai lai

@BIG_DADDY_oz Broooo never

Na ghana settings b this na, now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Lmao even from windows sef, you no fit see me 🤣. Wetin b this !!

I thought that was someone’s hand flying off

I hate environments like this gosh they disgust me, gutter poor phools

With all the gra-gra , blood didn't come out mtcheew 😡

Wetin the guy dey feel like? Na two people e wan fight?

Make Ona go fight bandit with this energy nah

Them chop full belle finished

I no fit dey for this kind setting

I dislike problems like werey

See wetin people dey use their life do 🤦🏿♂️

Who get BTC for wallet no go follow them deh fight like this

I’m wondering if those wore juju or what? Because I clearly don’t know how those machete didn’t injure them

@hintrovertt Na rubbish settings

@temi_rossie_ @hintrovertt Very anyhow people

Wait, that’s machete?😳

Omo dem cut dat guy oh

Omo na cutlass o

Dem really touch that guy body e gat run for his life

Normal day in the zoo

Anything wey go put me for this situation you no fit see me

machete bro very dangerous weapon

Na why women dey live longer than men

fb bro

Everybody go collect wetin no good

U no even fit see me for here dem de record 😂

Na me be bread for my family waiting I wan find go this kind place in the first place 😂 😂 it can never be me lol

Walahi You no fit see me oo

All this ones get life for another place
