Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Seun Kuti is right !!!!
124,482 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Frr one of my guy babe leave am because say the new guy wey she meet Dey play guitar for her and he sabi sing 🤦🏾♂️

Sey You no dey do wentin Cinderella husband do for storybook Sey u no dey do wentin snow white boyfriend do Mek person pour me water guyyyyyy😂😂😂😂

Wanted to help one girl be like say a for take stake two odds for SportyBet thanks for the video. Fuck this generation

It’s never ever enough 😂 I’ve seen women driving bike with their husbands to church, a man with car can take that woman away You can be driving a small car and she will still look at other men driving better cars Omo no kill yourself on top woman matter o

To satisfy some ladies omo na by seh make u kpai urself.

Kakas wife left him because he was too good. See ehn. Just try and marry right

@david_eyo1 You no fit satisfy woman, just do your best and leave the rest. Pray for grace to meet that God fearing one from a great family. Know this and be peaceful

Bottom line, there's nothing you do for a woman that will prevent her from cheating if she wanna cheat. Nothing whatsoever 😏

This is facts just like I have always maintained. Westernization of our love culture has really harm us so bad. Things that are not necessary have been made a priority then the most important things have been neglected.

"The woman no get work" Why person wey love himself go marry woman wey no get work😂

“You’re working hard, the woman no get work, you get work, you’re working, all day…” 🤣 sounds like something Fela would use in his lyrics 😹 but honestly, where’s the lie? At the same time, know your partner and be sure your partner knows and genuinely loves you

Any video wey this Egbon do, I will always be there. 😭😭😭😂😂😂

Seun kuti na mad man😂😂 he say “who give your grandmother and great grandmother flowers?” 😂😂

@Disrupttor 😭

Wetin women really want sef ? Because e don reach to dey ask oh

Even oyinbo people wey dey give flowers them still dey fuck onoda man 😂

Which one is pushing gift again? stupid people come up with stupid things.

seun always dropping gems

Anything woman no really concern me again

Even the oyinbo sef dey do am steady, their women still dey mess am up with complaints. Complaining is just part of human behavior.

I support this man!!!!

Omoooo This life ehhhhh He is right oooo God abeg oooo

@NgohPrince You can call him anything but e never lie once 🤣😭

No be lie oh thank you man

Reasons why as a man know the limit of what you do for wife. Know when to say no I won’t do this no matter the good intentions I have got. E get why,

Spot on Omo Baba Fela! 🫰🏾

PLAY me Lady by Fela....... African woman shey go see , she equal to man.... She go take cigar before anybody

Africa desperately needs.. reorientation of the mind.. a different worldview...we need to come back to our original senses... Acculturation have cut too deep in our minds and the outcome is pitifully..

Well, you can acc do like Snow White husband and you become too good for them they go out to find a lil bit toxicity

You no fit please woman just do the one wen you fit do

😢

but ugo romantic na 😭

Say you no Dey buy her flowers… 🙋🏼♂️

My ex say her church keyboardist is emotionally matured more than me Na once I know wia the whole dy Women wicked oooooo
