Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Seyi vibes sing love song keh 😭😂
95,731 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 26

Real fan will know dat Seyi vibez sings love songs If u listen to Duro by Seyi vibez and other songs like Superstar Mama

The song sweet die, omo mehn seyi good scatter 🕷

Seyi self nh human being he deserves love too 😂

seyi just wanted love, not a whole thesis

@certified_bammy Na today seyi dey sing love song? For something wey he don dey run since 2019 😂😂

He's too greedy walai

This ones eehnif nah Manie sing this song nao dem no Go promote am

I will go listen 😂

Melanin still 💯

@Segezy001 E no hard to know who no dey listen to Seyi 😂 Just one tweet, you go know. Seyi don confirm say na lover boy and he dey sing love songs wella.

Swaguu don reset everybody head from Ochacho

Even Seyi can surprise us sometimes 😂

@IyanuoluwaPres1 The lyrics strong bro 😋

@yourboybasito77

Do the galala or na sanko

Sabi vibes 💕💕

Na today him start de sing love song?

Seyi too good abeg 🔥

Who write ham for him cause ah no sure shey nah him go compose the song himself

That's the best track for me On repeat 🔁

@_neetee_ I can’t continue to preach to you everyday how good of an album SWAGUU is .

Seyi naa all way round ❤️

Go one more

They way I take love this song ehn 😍I Dey play am more than 20x a day

I love "Alafia" better tho... base on love song topic.

That song too enter
