Loading video...
Video Failed to Load
Seyi Vibez needs to see this ๐๐
11 Comments

Lydia1 year ago
Make this small boy Dey chop Shaolin like this omo ๐

Solar Heavy1 year ago
you deserve a break, check this out

๐ฒ๐ฌ๐ต๐ต๐๐ช๐น๐๐ท๐ปยฉ๏ธ รอร1 year ago
This boy no fit sabi book

AFC KENNY1 year ago
PARA BOY..

Eve1 year ago
Me and this boy go the same secondary school o, make Una no look am like that ๐ฉ na grandpa

MrBISHOP1 year ago
This one is raw talent omg๐ณ

Stranger ๐ถโโ๏ธ1 year ago
Wahala wahala

Yung Baller1 year ago
This child hitting the age of 8 Is already on stage No long cap Wow๐

NELSON DIT1 year ago
This one no be small pikin again o

Mom's Legacy1 year ago
Can bro explain what he's singing?

Priest ๐๐ง๐ผโโ๏ธ1 year ago
Abeg who get faruq number? I won go ask am if na true.
