正在加载视频...
视频加载失败
SEYI VIBEZ PERFORMS HIS HIT SINGLE, “GTA” FOR OTR! 🤩
38,791 次观看 • 6 天前 •via X (Twitter)
25 条评论

Baba vex remove cloth 🔥😁😂

@broski_ng GTA, Ilome, gratitude, forgiveness Should be fighting for song of the year

@alotofpeace_ If na me drop this kain hit song, I go off cloth sing am too 😂❤️ E no easy to dey drop hit songs back to back 🔥🔥

This song fit collect Grammy oo 👑🔥

Icl na small thing Back 2 U take pass GTA

@Abefensnv29719 Why he no use him own voice 😒he no get level joor

Ogo buruku ❤️

@alotofpeace_ Idolo don dey fat 🤭😂❤️

@Stunner7G Ogo man

@bigpypa_1 Loseyi ❤️👌

Hit 😮💨🔥

@SHAD7G_ Ogo buruku 🔥🔥🔥🔥🔥

@olarizz_ 🥹💕

Abeg make una help explain how una d carry enjoy this guy music...like how...?😳

Grand theft auto

This is lip syncing though 😒

I don go many places, I don see many faces

I also want to do music so bad please help me tag kings @burnaboy @Olamide @TokiAnifowose

E no go pull cloth keh……. Him self know say nah jam…… but I’m I the only one feeling El ja ja ja should be in position of GTA 🤔

Nsnv🔥🫶🏻

Mid🪣

Why’s he always use black lipstick?

He say na hit

@iceofcali 🦀🔥💥

Natural talent







