Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨SEYI VIBEZ “BACK TO U” — OUT SOON Hows it Sounding ??
35 Yorum

Anytime I see seyi snippet I go just first laugh, body dey sweet me too much 😂

Jesussss omo seyi don burst my head

Dapper mind don dey cut like this 💔🤣🤣

Seyi ? No worry we go send them commot chart 🔥💼

Seyi vibez don unleash beast mode 😂😭

Agree or not Seyi has properly utilized what he learnt from Dappers playbook. If Dapper wasn't greedy he would have been the biggest Music boss after Don Jazzy. Imagine Seyi, Shalli, TML, Bahdboy OML etc to mention a few under one label boss.

Sarz don start trend😭

This hypetribe sef, u still dey ask how's it sounding?? see better jam,u suppose add fire emoji to am😂

Seyi vibez don really improve gan… make i stan am back. 😀

Seyi is back!!🥹 😮💨🔥

Include Directed by @KAMBIPICTURES

Loseyi nah 2026 we dey oh 😂😂 wetin be dis Chaii😭

Already shows Burna’s involvement 👏

Thanks SEYI VIBEZ I'VE BEEN WAITING FOR THE SONG SINCE I HEARD THE SNIPPET WITH GOCRAZY

No Seyi no Vibez,bro doesn't fail to give us hit songs

Idolo😭 This is a global hit already, SWAGUU coming 😭

This is definitely gonna be a hit considering the cultural play with the children and also the catchy intro to the song by Seyi Vibez NSNV truly! 🔥

@iceofcali See as the Werey voice tick for beat😂

This boy😭😭🔥😭😭😭😭😭😭😭😭

I can sense the hand of burna boy in this snippet, burna wrote this song man.

Proudly directed by Damini ogulu🦍❤️

As seyi carry the pikin The pikin wan cry 😭

This boy don start again with hin Micheal Jackson intro & chorus 😂😂

@alotofpeace_ Who don good don good 😭🔥❤️❤️❤️ Swaguu is coming 🔥🔥❤️❤️❤️❤️

@QudusOlalekan11 Swaggu is fucking coming !

This is really smart, raising fan base from kids! Nice if his lyrics encourages growth.

Thisss The verse go hot!

It's sounding like grammy!!

Burna boy!!!!!! I see ur hand work

@Ad74351Adedoyin God I don cum ❤️😭

@sanusi_demola See watin dapper wan de Chop Omo

I no fit they argue this particular guy with una🐐😭

@Number1Akolade I wan go use hin voice goon😭❤️

Loseyiiii for a reason, no Seyi no vibes for the reason🔥🕺🏼

Bro too good 😭🔥🔥🔥
Benzer Videolar
🚨 SEYI VIBEZ X DJ TUNEZ “SWAG” — OUT SOON Hows it Sounding??
HYPETRIBE
148,942 görüntüleme • 8 ay önce




