Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Shake am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

377,675 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

40 Kommentare

Profilbild von Pondis
Pondisvor 1 Jahr

You don hear am na , Oya de offload ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚ Where do you guys get content ideas ๐Ÿ‘

Profilbild von ๐Ÿ‘‘๐•Œ๐•Ÿ๐•”๐•๐•– ๐”ผโšก๏ธ
๐Ÿ‘‘๐•Œ๐•Ÿ๐•”๐•๐•– ๐”ผโšก๏ธvor 1 Jahr

I was patiently waiting for this Ewooo!!๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐—š-๐—ง๐˜„๐—ถ๐—ฐ๐—ฒ
๐—š-๐—ง๐˜„๐—ถ๐—ฐ๐—ฒvor 1 Jahr

"Rookie, not even next rated" ๐Ÿ˜‚ Nasboi is creative ASF

Profilbild von jajyyy
jajyyyvor 1 Jahr

Eve body na meat pie ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von Joy Chioma
Joy Chiomavor 1 Jahr

I think say you for commot the boxer too ๐Ÿ˜…

Profilbild von JB Stones
JB Stonesvor 1 Jahr

You born female pikin still name am EVE

Profilbild von First and Second Kings ๐Ÿ‘‘
First and Second Kings ๐Ÿ‘‘vor 1 Jahr

E be like you no ask about Rukky? You go offload o.... Dem no dey use Rukky shine o ๐Ÿ˜‚

Profilbild von PELEZ
PELEZvor 1 Jahr

I speak for all men ๐Ÿซต๐Ÿฝ

Profilbild von Wแปlรฉ Oโ„ข
Wแปlรฉ Oโ„ขvor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von OLIVE๐ŸŒป
OLIVE๐ŸŒปvor 1 Jahr

"Eve, I no belieEVE say one day you go turn your papa to Adam. Ate!๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ

Profilbild von ฤ๐’ถ๐š–๐š–ะŽโ€™s sad๐Ÿฅ€โ˜…๐Ÿ’ˆ
ฤ๐’ถ๐š–๐š–ะŽโ€™s sad๐Ÿฅ€โ˜…๐Ÿ’ˆvor 1 Jahr

Why the camera man dey quick commot camera for her yansh ๐Ÿ˜ก๐Ÿคฌ๐Ÿคฌ

Profilbild von Jewel ๐ŸŒ—
Jewel ๐ŸŒ—vor 1 Jahr

Nasboi u good abeg๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von WHAT IS WRONG WITH AFRICAN LEADERS?
WHAT IS WRONG WITH AFRICAN LEADERS?vor 1 Jahr

You too much joor. Make person BP slow down small with laughter, since Trump release his statement, tempers have been flying and highing. All of you GOATed skit makers deserved recognition because you guys are more useful to Nigerians than Nigerian politicians.

Profilbild von Ezigbonyigbo ๐Ÿ‘‘
Ezigbonyigbo ๐Ÿ‘‘vor 1 Jahr

Rookie not even next rated ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von OP
OPvor 1 Jahr

Nah like I go do your daughter no worry

Profilbild von Kan, The Artwork Guy โœ—๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Kan, The Artwork Guy โœ—๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

Bro! This is one of the most beautiful physiques for women. Small/Medium perky tits with medium big booty.

Profilbild von EDIRI
EDIRIvor 1 Jahr

Nasboi should just leave music and face acting, kowe. Pro Pure comedy! Rookie not even next rated ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Victor Wills
Victor Willsvor 1 Jahr

Tell am tell am tell am๐Ÿ˜‚

Profilbild von undisputed
undisputedvor 1 Jahr

Ruky(Rookie) Not even Next Rated ๐Ÿ˜‚

Profilbild von NeoTheSphinx
NeoTheSphinxvor 1 Jahr

Rookie not even next rated!!! Tah! Nasboi to get bars!!

Profilbild von YoSocial
YoSocialvor 1 Jahr

Instead make your pikin dey shake yansh for her providing boyfriend na you dey shake your broke ass for street like mad man ๐Ÿคฃ

Profilbild von Amygdala
Amygdalavor 1 Jahr

Nas good for comedy... Him no sabi sing anything.. But I like his ibo thinking.(I MUST MAKE AM) As him hear music money kante, chief priest and him swear to benefit

Profilbild von MiCHAEL
MiCHAELvor 1 Jahr

God punish your papa for this talk

Profilbild von Esekhalaye Emmanuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Esekhalaye Emmanuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

@pirere001 Your Response dey burst my Head oooooo... Your music dey give 2 Baba Legendary Vibes, please keep it up and do Skit na Three People dey always give Joy without Stress You, Denzy and Tao

Profilbild von Amygdala
Amygdalavor 1 Jahr

@iamnasboi See as una dey encourage bad things... 2baba don really suffer from Nigerians, na obasanjo wey kรฎll am na him I blame

Profilbild von Esekhalaye Emmanuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Esekhalaye Emmanuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

@iamnasboi As in How Nah, how Obj take Kill am and if you really know sound you no go argue with wetin I talk

Profilbild von Amygdala
Amygdalavor 1 Jahr

@iamnasboi 2 baba was advocating for the masses, I remember when we planned a peaceful protest ๐Ÿชง in Abuja that year, that was when they planned him

Profilbild von Esekhalaye Emmanuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Esekhalaye Emmanuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

@iamnasboi Which 2 Baba are you talking about ooooo; I mean 2 Face Idibia, Baba still Alive and doing well nah

Profilbild von Amygdala
Amygdalavor 1 Jahr

@iamnasboi Small children no sabi say 2face was a freedom fighter,

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Donald
Donaldvor 1 Jahr

Guy, stop this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ben ๐Ÿ‘‘
Ben ๐Ÿ‘‘vor 1 Jahr

โ€œ you don hear ham you go offloadโ€๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Jaeger๐Ÿ‘น๐Ÿ‘น๐Ÿ‘น
Jaeger๐Ÿ‘น๐Ÿ‘น๐Ÿ‘นvor 1 Jahr

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Evil brain007๐Ÿง˜๐Ÿฝร—อœร—๐Ÿฆ‰
Evil brain007๐Ÿง˜๐Ÿฝร—อœร—๐Ÿฆ‰vor 1 Jahr

Rise am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Royalview Creatives
Royalview Creativesvor 1 Jahr

๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dahm-Dahm
Dahm-Dahmvor 1 Jahr

The real walk of shame ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von DON G
DON Gvor 1 Jahr

Na Rukky you wan take play ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Esen
Esenvor 1 Jahr

Papa wey no get anything no suppose get this kain mouth ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von ๐—•๐—”๐—ฅ๐—ก๐—ฌ ๐—ข
๐—•๐—”๐—ฅ๐—ก๐—ฌ ๐—ขvor 1 Jahr

Wettin be this ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Emeka uzo
Emeka uzovor 1 Jahr

Lowkey, I been wan vex say, you de embarrass the young man. But las las, justice prevailed. ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

ร„hnliche Videos