Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Shake am 😂😂
Комментарии: 40

You don hear am na , Oya de offload 😭😭😂 Where do you guys get content ideas 👏

I was patiently waiting for this Ewooo!!😭😂

"Rookie, not even next rated" 😂 Nasboi is creative ASF

Eve body na meat pie 😹😹

I think say you for commot the boxer too 😅

You born female pikin still name am EVE

E be like you no ask about Rukky? You go offload o.... Dem no dey use Rukky shine o 😂

I speak for all men 🫵🏽

😂🤣🤣

"Eve, I no belieEVE say one day you go turn your papa to Adam. Ate!😂😂😂😂🔥

Why the camera man dey quick commot camera for her yansh 😡🤬🤬

Nasboi u good abeg🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

You too much joor. Make person BP slow down small with laughter, since Trump release his statement, tempers have been flying and highing. All of you GOATed skit makers deserved recognition because you guys are more useful to Nigerians than Nigerian politicians.

Rookie not even next rated 🔥

Nah like I go do your daughter no worry

Bro! This is one of the most beautiful physiques for women. Small/Medium perky tits with medium big booty.

Nasboi should just leave music and face acting, kowe. Pro Pure comedy! Rookie not even next rated 🤣🤣🤣

Tell am tell am tell am😂

Ruky(Rookie) Not even Next Rated 😂

Rookie not even next rated!!! Tah! Nasboi to get bars!!

Instead make your pikin dey shake yansh for her providing boyfriend na you dey shake your broke ass for street like mad man 🤣

Nas good for comedy... Him no sabi sing anything.. But I like his ibo thinking.(I MUST MAKE AM) As him hear music money kante, chief priest and him swear to benefit

God punish your papa for this talk

@pirere001 Your Response dey burst my Head oooooo... Your music dey give 2 Baba Legendary Vibes, please keep it up and do Skit na Three People dey always give Joy without Stress You, Denzy and Tao

@iamnasboi See as una dey encourage bad things... 2baba don really suffer from Nigerians, na obasanjo wey kîll am na him I blame

@iamnasboi As in How Nah, how Obj take Kill am and if you really know sound you no go argue with wetin I talk

@iamnasboi 2 baba was advocating for the masses, I remember when we planned a peaceful protest 🪧 in Abuja that year, that was when they planned him

@iamnasboi Which 2 Baba are you talking about ooooo; I mean 2 Face Idibia, Baba still Alive and doing well nah

@iamnasboi Small children no sabi say 2face was a freedom fighter,

😂😂😂😂

Guy, stop this 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

“ you don hear ham you go offload”😂🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Rise am 😂😂

🤣😂

The real walk of shame 🤣🤣🤣🤣😭😭😭

Na Rukky you wan take play 🤣🤣

Papa wey no get anything no suppose get this kain mouth 😂💔

Wettin be this 😂

Lowkey, I been wan vex say, you de embarrass the young man. But las las, justice prevailed. 🤣🤣🤣🤣
