Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

🚨Shallipopi’s second brother, Famous Pluto, has released his debut single “Na Scra”. How’s it sounding? 👀

1,826,923 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Dez.
Dez.vor 1 Jahr

Na only Zerry dl dey sing wetin make sense for this Lineage

Profilbild von BiggestPaid 🌗
BiggestPaid 🌗vor 1 Jahr

Na scra na scra Carry the money jar 🏃‍♂️💨 Drink action bitter 😂

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

got a min for a new song?

Profilbild von 𝘔𝘶𝘺𝘪𝘸𝘢
𝘔𝘶𝘺𝘪𝘸𝘢vor 1 Jahr

They’re so talented in their family 🥹🔥

Profilbild von Don Mayo
Don Mayovor 1 Jahr

This family got trash music , na genes only dey remain 😂😂😂🤣🤣

Profilbild von Naturally Sexy❤️
Naturally Sexy❤️vor 1 Jahr

Many people yuss dy comment rubbish. It’s the Uzama sound/genre. Take it or leave it. No one does it better Dan dem and it’s working blowing dem. Not everyone will sound as Wizkid. It’s Afrobeats not Afrobeat. These are sub-genres. If u dy find lyrics go play Morgan Wallen

Profilbild von OJE 🔴
OJE 🔴vor 1 Jahr

Time don reach make these boys Dey go benin back.

Profilbild von  Pan Da 
 Pan Da vor 1 Jahr

Na rubbish! Good music only! If na me sing am. Yo for post am?

Profilbild von 💰
💰vor 1 Jahr

Na scra , na scra , carry the money ja , drink action bitter , carry one baby knack , nanny don land , na to find one hotel lodge , give am belle run !!!!!!!! 🤣🤣🤣🤯 their fada !

Profilbild von Mc Madness 2.0
Mc Madness 2.0vor 1 Jahr

He sweet

Profilbild von stardomgys🍥
stardomgys🍥vor 1 Jahr

3 brother recycling the same style 😂😂😂 every soon dem go soon fade away

Ähnliche Videos