Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Shame no gree me sleep๐๐ญ๐ญ
812,160 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
46 Kommentare

That person that asked him to bark is the weapon fashioned against him

Heโs real ev!l๐ญ๐ญ๐ญ

๐คฃ๐คฃ๐น

Same state they chained a guy with jollof rice.

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Nigerians really dey Shame us walai Which one is bark bark And the idiot barked

๐๐

i dey see egungun for my dream

Me wey dey see peller nkor?๐ซฉ

Mess up ๐ญ

alchemy of shame๐ญ๐ญ๐ญ

Ahh๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

See Wentin person future father Dey do ๐ญ

Him no even pity him mama ๐

E fit be orphan, person with complete parents no dey move like this

Another angle

๐ญ๐๐๐

Bark bark bark ๐น

Bark bark bark๐ญ๐ญ

I never fit sleep till now๐ซฉ

The person that told him to bark will never make heaven ๐๐

Nigerian men dey beg like tomorrow no dey, yet them get mouth call our ladies โalmajiriโ ๐ญ. Ladies held themselves, men self mumu dey flex begging as โhustleโ. Mtchew!โ

โBark bark barkโ

Na p!gs full Una Lagos

Chai! So why did you post it on the TL kwanu ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ So you want me to develop insomnia too๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ Ah!!! Shame wear me oversized kaftan ๐ฉ

Shame hang my nyash like g-string

" bark bark"

Wetin be this ๐ญ๐ญ๐ญ

๐ญ

God abeg๐ญ๐ญ๐ญ Iโm embarrassed for him

Are these the people calling Nigerian women gold diggers?

The voice that whispered โBark Bark Barkโ is the voice of satan.

Jokes apart some men just useless

Bro I canโt even watch this ๐ญ๐ โBark barkโ

Who be this??

E resemble you

When u thought the one you have seen is worst, then you see another one that makes you just hiss. Someone even asking him to bark. Honestly, can they just delete all his video clips he made in Nigeria. I watched other countries-South Africa, etc, Nigeriaโs own is an eye saw

omo ๐

๐๐๐

Men are shameless my God

Guyyy even Sokoto people go know about this shame where bro won go now to start new life

โbark bark barkโ๐น๐น๐

Nigerian men r the problems with Nigeria and the world

Omo, even if na Togo,I must comot for this country wala

โBark bark bark barkโ that guy no be good friend at all ๐

Nigerian men too useless. I Dey shame you associate with unaโฆ no self respect at all..
รhnliche Videos
Sensitive content
Adrien Broner had no shame paying this girl to sleep with him ๐ญ
views
1,991,693 Aufrufe โข vor 4 Monaten
