Loading video...
Video Failed to Load
Shame wear me pant ๐ ๐ซฃ
58,264 views โข 26 days ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

She reject proposal from sound engineer, because why her mic go loud pass lead mic..

๐๐

How can someone be singing off key with so much confidence?

Likee๐

Nothing go make me go back to that church if I was her. ๐

๐๐๐

Someone broke her heart ๐

๐

Pepefuru ๐ ๐

๐๐

Omoh that's grade 1 humiliation

๐๐๐๐๐๐

Ajeh๐

And that, my friends, is how she bagged a double promotion to sanctuary department to be cleaning toilet

Shame wear you pant for skit weh dem act? That was a short drama abeg, it was to show how overly zealous backup singers spoil ministrations ๐๐๐

Na technical unit I blame, they for just low the microphone to the last.

๐๐Pack your load and move Jigawa

Wetin be this abeg

Pesin wey dey suppose whip cord for neck

Even tho we laugh at it as jokes, her being off key doesnt mean she wasnโt worshiping God right!! U can see she was filled with the spirit at that moment even in her off key to kneel. True worship isnt in the niceness of your voice.

Wetin be this ๐ญ๐ญ๐ญ Young lady please donโt go near the mic again

This one chop eba come church come dey shout eba, eba ๐คฆโโ๏ธ

Be like iba(malaria) Dey worry am fr..

๐๐๐๐

Do you know that Iba in Ibibio language is pant๐คฃ๐คฃ๐คฃ

She sang her heart out in off key she deserved to be banned from backup or choir

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Abeg I'm just hearing "Iba ooooooo" Iba...... Abeg nah panties ๐๐๐๐

Off am

You see when the pastor was saying My God ,Oh Jesus , My God โฆ. He was vexing in the spirit ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

i like say her spirit wey carry am no argue when them con collect mic

Na content o ๐

Wetin this shame go con do you like this ๐๐๐๐

Omo and jigawa don full Make she go taraba

Open humiliation

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ overdose on kolo. Wetin happen

Who give am mike abeg

Na film?

She should just varnish like that ๐ญ๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Ebahhhh ebahhh
Related Videos
Sensitive content
Mmeli, youโre naked. Me: Maybe sheโs washed her only pant, hence she has none to wear ๐ #BBMzansi #BBMzansiS6
Godfather001
792,411 views โข 7 months ago
