Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Shame wear me pant 😂 🫣
58,264 görüntüleme • 20 gün önce •via X (Twitter)
40 Yorum

She reject proposal from sound engineer, because why her mic go loud pass lead mic..

😂😂

How can someone be singing off key with so much confidence?

Likee😂

Nothing go make me go back to that church if I was her. 😂

😂😂😂

Someone broke her heart 😂

😂

Pepefuru 😂 😂

😂😂

Omoh that's grade 1 humiliation

😂😂😂😂😂😂

Ajeh😂

And that, my friends, is how she bagged a double promotion to sanctuary department to be cleaning toilet

Shame wear you pant for skit weh dem act? That was a short drama abeg, it was to show how overly zealous backup singers spoil ministrations 😂😂😂

Na technical unit I blame, they for just low the microphone to the last.

😂😂Pack your load and move Jigawa

Wetin be this abeg

Pesin wey dey suppose whip cord for neck

Even tho we laugh at it as jokes, her being off key doesnt mean she wasn’t worshiping God right!! U can see she was filled with the spirit at that moment even in her off key to kneel. True worship isnt in the niceness of your voice.

Wetin be this 😭😭😭 Young lady please don’t go near the mic again

This one chop eba come church come dey shout eba, eba 🤦♂️

Be like iba(malaria) Dey worry am fr..

😂😂😂😂

Do you know that Iba in Ibibio language is pant🤣🤣🤣

She sang her heart out in off key she deserved to be banned from backup or choir

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Abeg I'm just hearing "Iba ooooooo" Iba...... Abeg nah panties 😆😆😆😆

Off am

You see when the pastor was saying My God ,Oh Jesus , My God …. He was vexing in the spirit 🤣🤣🤣🤣🤣

i like say her spirit wey carry am no argue when them con collect mic

Na content o 😂

Wetin this shame go con do you like this 😂😂😂😂

Omo and jigawa don full Make she go taraba

Open humiliation

🤣🤣🤣🤣🤣 overdose on kolo. Wetin happen

Who give am mike abeg

Na film?

She should just varnish like that 😭😭

😭😭😭😭😭

Ebahhhh ebahhh
Benzer Videolar
Sensitive content
Mmeli, you’re naked. Me: Maybe she’s washed her only pant, hence she has none to wear 😜 #BBMzansi #BBMzansiS6
Godfather001
792,411 görüntüleme • 7 ay önce
