ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Shank Drops a new funny SKIT ๐ญ๐
316,888 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Some stupid set of people go talk say e no funny If you get family issues just confess cus this shanks na werey ๐๐๐

Only you dem exchange your glory come get spirit wife ๐๐๐

I can't explain it, but I find Shank really funny ๐ I never skip a Shank video

this shank dey muzz me

Iโm still waiting for the funny part

@Obacruze Person wey don Mary, build house finish for dream ๐คฃ๐คฃ

One of my favorite โ๐ฟ shank dey gimme joy โจ๐ค

God abeg oo ahh ๐ ๐

He is the only skit maker that stuck to his style for long and still stayed relevant. Others had to get innovative to sustain spotlight.

Out of all of them that started that skit of a thing then shank and Sydney are still the top in the game

Shank still Dey do skit, thought he said heโs done with skit

Shank too foolish ๐นโค๏ธโ๏ธ @Obacruze thatโs why heโs rich and famous tho

At what part does it get funny?

They are even eating in the dream ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Shank really really good I no understand people issue with this gui dey always enjoy his skit

๐คฃ๐

Una whey dey shout e no funny for comment no be shank be una family problem

Shank nah werey. U sleep for 5 years bcos of yansh ๐๐๐๐

So funny ๐ญ๐ญ๐ญ

Are those sprite and leaves ๐ ?

Is this his girlfriend?! I've seen her in almost every skit .

I'm surprised she actually stayed for 5 years

This is quite funny enough except we're not being honest.

I too love this babe

๐

Shank na better werey Shey na type c charge ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Obacruze ๐๐๐

Shank no funny at all

Where are we suppose to laugh ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Shanks no get sense ๐๐

๐๐๐๐

๐๐๐๐๐ญ
