Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Shatta Wale bore Bongo Ideas
67,654 Aufrufe • vor 14 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

he dey drop all ein drafts on bongo ideas 😂

Blue band saff dem see millions of dollars before ?? 😂😂☠️

You see emotionally he dey express ein feelings?? See how y’all make happy as he Edey use emotions diss @BongoIdeasHQ 😂😂 Nyame nkoaa ni nokwafo🤲🏾😂

Shatta ein mind no stable I swear

@appiah_renee Bongo be that guy waaa see how he make wake vex 🙈😂😂😂🔥🔥🔥🔥

Bongo fuckin ideas💔😂😂😂

Your is too much imotional , unna Dey worry this old man too much ,Kwasia #shattawale you Dey wear banku weh the boys Dey talk truth aah you Dey cry for here haha 😂 man too immotional ajeh 😂

Poverty na bad thing oo see how Bongo ideas fold 😂💔

See how he dey talk 🤷🏾♂️ like them pour am hot water 💦

Blue band go give who you millions of dollars🤣shatta wale dey lie pass

You go take million of dollars from blue band?😂😂😂 the concert plenty

Talk wale say edo aa make he no Dey compare ein self to bloggers . If e do aa make he compare him sef to @stonebwoy 🤣. Stonebwoy ein top and Down go buy wale ein whole life wardrobe 😂😂 Abochi dresses nkoa wey full there 😂😂

So he dey listen too 🤔

Everyday Ghana police nor go fit do anything eyy wale 🤣🤣

The blue band sef how much Dey Dey make 😂 how much is one blue band sef no be 50ps😂

So his disciples wey dey talk about Efo 24/7 edey reflect for dema account also?

So are you making money @ProsperByk You koraa derr you no be graduate 👩🎓 , so Adey understand 😃 Blacko and Kwesi are out there making money You disappointed student dey no this TL Laughing at them 😃🤣 But you have nothing . Blacko can take care of you. Fool

You see how Edey go your eye inners. This small guy tweeted something about you see how you’re ranting here and insulting this little guy. Bro set limits for yourself Chale

Bongo make slow ooo herrrr😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Charley grown up that ooo Herr

Nice Job bongo,gyina ne so saa 🤣🤣the Guy is telling you the real u are here insulting ei Gbenaabu

He was served hot hot 😂

Emotional artist

Bad man, truth be told momo ideas fool too much

We for tell wale … this bi too much

EMOTIONAL GANGSTER 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Nkwasia noise saa

@shattawalegh emotional artist 😂😂😂 awww hmmm

This shatta guy he bi foolish waa you never stay America before you dey do your body like you stay there your whole life what he know for America? He no know nothing you go vacation for there no dey mean say you know there very stupid guy

I just dey laugh😂😂😂

@Chair_man123 so right now, this guy then stonebwoy who be emotional?

@appiah_renee 😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Lol, disappointed graduate paa🤔😁😂🤐
