Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She actually knows what she's saying.
125,660 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

She talk true na, I support this lady with two bags of pure water

Ok

I say make I take permission before he dey look like Grape.

She would seem to make sense until you did that with the wrong person, and it landed you in jail. If na 10 times, please tap her and ask for consent oo!!! Otherwise, sign a “pre-sleep agreement” on paper which states that she don give you a ‘multiple-entry visa’ before going to bed.

I like her 😂

Me to

Na dem go still say dem rape dem 😂😂woman you no fit ever understand dem ooo

No gree ooooh. Naso dem accuse poco lee ooo

After them go say nah rape

Only works in Nigerian no go use the format for UK babe if not you Dey jail for grape

Till dem accuse am of rape… Women go say one thing mean another

No try am oo. Talk isn't cheap in this case oo, na rape case go cheap oo

Then wake up to r@pe case

No let them trick you oh

Now we get it😂 we will start doing the needful make E sha no later turn to grape o😂😂😂

Don't do it oh abeg oh.... Don't oh Dem no dey tell person twice

No mind her oooo before them Pocolee you

You go come try am them go come sue for rape

We the men association need to protect this one.. she be comrade now

Celibacy no easy …….person no fit even scroll in peace again 😔😓😓😓😒

No let them trick you o, WAKE HER UP FOR CONSENT O! Dont let them set you up for rape o. Don't say I didn't advise you o.

Hmm. No be so e be for others

Make dem use poroporo wake her mama she accuse person for rap3

Na to call shalewa nau!

I go tap you ooh before you talk say I don grape you

Na trap oh.... don't do it men dem go later say na rape , use your sense

Follow her Advice, Your Jail will be long lol 😂

Until you catch r*pe case, guys seek her consent first oh whether she set ynash or not Don’t put yourself in trouble

GENTS!!!! if you know what is good for you ask o! You won't miss 4 world cups o

Na mumu go fall for all this shit wey she dey talk

Make you accuse me of r*pe like Weytin them do pocolee Abi ? 👀

But una women go turn am to Rape nahhhh, unaa go talk say did you ask for my consent. 🙄🙄🙄

She just said it all 😂

Lol 😂

🤣🤣🤣

This one no be for UK o
Ähnliche Videos
Sensitive content
she KNOWS what she's doing
بيوا
230,240 Aufrufe • vor 7 Monaten
Sensitive content
jess saying sophie knows about sex and what happens and sophie knows how to PLEASURE HERSELF AND KNOWS WHAT SHE WANTS FROM SEX???????? HELLO!!!!!!!!!!!
𝒻𝓁𝑜
618,845 Aufrufe • vor 9 Monaten


