Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
She can still be lying and crying like that 🤣
95,001 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

@table_shaker_ My ex used to do dis crying 😢 and lying 🤥 she's too good at it

I use to fall for this from the last hoe, I was soft! Lol

Obirin? E sure me die na she first start 😂

Naso women be

If to say the tears comes from her ears, I for pity her. She should do better. This girl go like okra or ogbonno soup well well

You dey trust woman ke

@Real_Cdob You’re wrong about women

I remembered when I dey pity 1 girl as soft babe until she killed snake I run away from, since then I no trust any girl even any brand wey dem draw woman put 🤧 💔

I agree for this one coz I be victim of this kind girl once....

Sis That format don cast 😏😏

Fear women 😂

Walai

Gbassss 😂

When you got 5 niggas but ya favorite one get ta tripping. 🤣🤣🤣

Na Una sabi ni

Na catarrh dey worry her guys

🤣🤣

I Dey tell you This women go toy with your feeling But no panic

Nothing way una no go post for content.. useless people

My gender i hail oooo 🤣🤣🤣

Guyyy, very dangerous people.

Eewwwwwwwww mtcheeeww

Fear those animal

Wetin dey worry this girl Make una help me find her 😒

I swear my bruh she fit even faint join but still lying like wtf woman want abeg 😭

Lol 😂

I for pity her,but the snake here with me does the same too and lie she dey lie most of the time😂

Na dey song be dis

Swrs lol 😆 na her favorite boy na why

No be lie

That gender too get many drama brrr 😅

😂 😂 😂

That’s true

That's just the fact
Похожие видео
Sensitive content
I still be crying at this live because why did that lady go up there lying 😭
NATE
1,214,745 просмотров • 2 лет назад

