Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She carry pikin come😭😭😂😂😂
35,965 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
33 Kommentare

Your pr!ck go first calm down. Time go come slow. Words go come finish for your mouth. Nah you go de ask when are you going? 🤣🤣🤣🤣

Ogbeni buy bobo for d child make he dey parlour

This kind of thing has happen to me before my eyes see Shige Banzer Aje😂

Na cross river girls Sabi this thing pass

Say hello to daddy as how?😂

@Teeniiola See format wey he use pursue her 🤣

You get luck say the baby no pee for your cloth 😭😂

Omo😂😂😂 Some guys will still hit haaa😩😩🤦

You even have the time to talk, someone that pose to discharge immediately

If I first see that pikin I don lose interest immediately No Need enter my house Just dey go straight

Similar thin hapum 2 me last year I met dis gal on snap oh we hv been chatin 4long n we both concluded we gonna meet one day until a day my frnd jnr sis want 2 do wedding n I invited dis gal and she accept like I want 2 buy d aso ebi for her so dat we will go 2geder like bf n gf

Omo she go go house oh nothing fit stop am aswear 😝

You no happy say she no come with 9 months belle 🤣🤣🤣

This one pass skit.

Na from gate you dey go back

No be joke o he dey sup real time

I don’t like carrying babies😂😂😂🤣

Have been in this shoe before

Una just add join my anger this afternoon

😂 really

@okololucy3

Me sef confuse

fun... but not reality sha

It just kept getting worse 🤣🤣🤣

😂😂😂

@optimist_sir

😂🤣🤣😅😆

Jamlock

Lmao 🤣 😆 😝 Kasa

😂😂😂😂😂

Scripted, you close down, you don't lock like and she didn't come back inside

High morale will go low instantly.

"You did not ask" Na so @neduwazobia wife talk say nedu no ask weather na him get child
Ähnliche Videos
Sensitive content
una dey take risk ooo 😭😂 Who carry Putin pikin enter this country 😭
EKWE
125,211 Aufrufe • vor 7 Monaten
Sensitive content
Trench Boy carry OS come him mama house 😭😂😂
Ayanfe
19,186 Aufrufe • vor 7 Monaten
