Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
She catch m 😂😂💔
11 Yorum

𝐁𝐨𝐫𝐧𝐟𝐫𝐞𝐞1 yıl önce
He wanted to dispose it properly Women never understand us 😔

Mhiztartee78191 yıl önce
Giran 🤣🤣 The girl sharp pass am she already knew his next move She don sabi the kind of guy she de date 🤣🤣

UnApoLoGeTicLy Me1 yıl önce
He messed up. He should have passed through the passenger side door.

Finewine1 yıl önce
Do they have any difference

NoShaveLife2 yıl önce
Tag someone! 😂💯 Check out our shop here >>

MISUNDERSTOOD1 yıl önce
Person wey for follow back, he go dey follow front 😂

Adu Oluwasegun1 yıl önce
Smart boy get girl wey over smart pass am

Chαrliε Bεαto MD1 yıl önce
Na wa o. Monitoring spirit

Only1NCID1 yıl önce
The way that car go silent enh 😂😂😂

Klichi1 yıl önce
My job

Mirabel1 yıl önce
God abeg ooo 🤣🤣🤣🤣 you go dey trust Adam 🤣🤣
