Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
She chop am? 😂😂
30 Yorum

Bro fit reconsider him proposal after this event

She think say na bone 😭😂

Fc for life

She chop am ? 😳😳😭😭

Omg 🙆🏾♀️

Make he chill small When next she wan shit make he follow her enter toilet Make he Dey observe the shit

And she is strong and healthy 😂😂😂

All these girls wey de chop like lion

Better red flag 🚩

Na content abeg. Dis kind fine babe no suppose be hungry babe wey go swallow ring without knowing or feeling it. 🤣🤣🤣😂😂 . 🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂

Fake promises ring 💍

Eleyi ti gboruka mi

But why will you put a ring in what you gave her to eat ? Why don’t you just show her the ring nua?😡 so disgusting

red flag ‼️

As long as she had the Ring reception is the next step

Content 😌 🎬🤦🏿♂️

It is permanent then. Love lives in her 🤷♂️

Where is the ring?😂 😂

That girl his foodie 😂😂

Chale 🤣🤣🤣🤣

He also puts it in the place where she hits the fangs 🤣🤣🤣🤣🤣🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️

Hahaha

Dong put ring in a foodie’s food 😂😂😂

You go later chop the body na meatpie

@xviddl download this

Give her 24 hrs You go see am

Werey chop engagement ring

🤣🤣🤣

Why would you put that in food, what did you expect to happen?

Jegudu jera lele yi o
