Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She don forget say she don born😂😭😭
84,832 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
45 Kommentare

She can still feel what the baby wants.

Una😂

Woma : Impregnator Impregnator : Yes Woman : Baby says.. Impregnator : Thieves 😆 🤣 😂

She nor know the lie she wan drop again 😂😂😂

😂

My own concern na weytin he dey call the guy

Impregnator😂

Baby fit say at any gaddem time, man. Na who no go hear, no go hear 😂

That tiff pain her

Impregnator Abi na my hear

@Moyos_oreeoluwa What about if it’s spiritual connection 🤧

She don forget😭😭

Women😂

Ehn na still baby say now😂

😂

Was expecting that tiff at the end 🤭😂🤣glad he didn’t disappoint

Na why I no dey take women seriously most of the time cos them too deh lie 😂

Baby still say, oga na you no hear well🤣🤣

🤣🤣🤣😭

😂

As husband Dan turn nanny lol

😂😂😂

Who go remind am ?

Person wey no well

Impregnator is such a goated title 😂😂😂

She no smart . Me as omo ogbon, I for improvise…”impregnator” as sey na title 🤣

😂😂 baby say what

@_babygirlabby 😂

😂😂😂

😂

No mind her

inpregnator 🤣🤣🤣🤣

Hmmm women 😂😂😂😂

Impregnated😭

😂😂😂😂

😂😂😂😂

😂😂😹

She no real at all

She should do what is needed

Only she can hear from the baby. Men and wahala

@PabloHoggs Thief 😂

🤣🤣🤣🤣

Lol

Impregnator 😂

🤣🤣🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
Whose babe be this 😂 she don sleep with everybody 😭😭
TOIS🌴
12,949 Aufrufe • vor 4 Monaten
