Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She don quickly move on to another relationship while the boy don start dey sing😂
27 Kommentare

Funny thing about women be say she fit use her money do this thing to “pepper” the boy 😂

And you believe this video toor😂

Men too useless, she never even treat her infection finish 😭

Knowing her she probably surprised herself

Una don see men finish o😂 mk we believe this thing Abi

Lol internet is no a real place

lmao the guy self get another girl, awon werey meji

Throw myself a party and act surprised 😂😂😂type shit

Alimanjiri tactics Who wan gift infection 😭😂😂

Surprise yourself and act surprised.

Make una Dey play 😂😂 brr the guy can never loose all this one she Dey do na pepper body

Throw myself a party then act surprised

She did it herself to make him jealous , get it

Which one be say she surprise herself lol Boys Dey wey go run all this things in the hopes of some day fucking her. Dey play 😂😂

she dey surprise herself 😂😂we know all these things

Shey the guy no hear say she get infe

Ivana no give this new guy infection ooh 🙀😮

Make she kill herself just because of breakup?? Omo una dey talk ohhh Babygirl move on biko😘

😂😂

Na arrangeee joor

BEAUTIFUL GIFT 🎁 SWEETIE

he was never new jor

Wetin b d snap handle abeg

Inno trust her , she will still come outside and said nah she Dey do am for himself that she dey help the guy ni lol

Na business na 😂😂

Her new boyfriend was never new you just never knew @Tunmise_ralph

Lies for the gullible
